imaria at 8-03-2016 06:50 AM (8 years ago) (f) Madness na so e dey start small small Posted: at 8-03-2016 06:50 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oworen25 at 8-03-2016 07:23 PM (8 years ago) (m) Posta u no hear im mama talk say action? Na film dem dey act n dier mata no concern me
How you take know say that na movie them dey act Posted: at 8-03-2016 07:23 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
D mama no complain na una dey complain, wetin be una own sef.... Posted: at 8-03-2016 07:38 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
sssmasterg at 8-03-2016 08:54 PM (8 years ago) (m) Be careful Posted: at 8-03-2016 08:54 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
okatee at 9-03-2016 11:04 AM (8 years ago) (m) NA D WAY WEY U TAKE TRAIN UR PIKIN FROM SMALL, NA SO HE/SHE GO CARRY GROW. Posted: at 9-03-2016 11:04 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posta u no hear im mama talk say action? Na film dem dey act n dier mata no concern me
help me tell them o Posted: at 9-03-2016 12:11 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Na acting jor Posted: at 9-03-2016 12:12 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
botlex at 9-03-2016 12:16 PM (8 years ago) (m) na today thats what happen in naija this days though many factors is the cause..poverty ,way the child is been brought up etc
Nah manner of upbringing be the chief cause my brother Posted: at 9-03-2016 12:16 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Vectorcy at 11-03-2016 09:23 AM (8 years ago) (m) Children of nwadays... Posted: at 11-03-2016 09:23 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
emma4love3 at 11-03-2016 10:45 AM (8 years ago) (m) Ok i wonder Posted: at 11-03-2016 10:45 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 11-03-2016 05:15 PM (8 years ago) (m) na today thats what happen in naija this days though many factors is the cause..poverty ,way the child is been brought up etc
Make she behave herself very well Posted: at 11-03-2016 05:15 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 12-03-2016 09:00 AM (8 years ago) (f) okay Posted: at 12-03-2016 09:00 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
ujmaria at 15-03-2016 10:47 AM (8 years ago) (f) That's the kind of training her mum gave to her Posted: at 15-03-2016 10:47 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oworen25 at 16-03-2016 08:17 PM (8 years ago) (m) na today thats what happen in naija this days though many factors is the cause..poverty ,way the child is been brought up etc
Too bad for her Posted: at 16-03-2016 08:17 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 16-03-2016 08:18 PM (8 years ago) (m) She is mad, her mother no even rebuke her, even if Na she dey feed her mother, dat was very wrong #disrespect # my opinion.
I blame her Posted: at 16-03-2016 08:18 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 17-03-2016 02:13 PM (8 years ago) (m) THERE CUT OF TEA, WETIN BE MY OWN. Posted: at 17-03-2016 02:13 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 17-03-2016 02:13 PM (8 years ago) (m) Twisted generation of disobedient sons and daughters have arrived. at this end time is easy for children to tell their papa and mama to bereave themselves in grave. I'm telling you this twisted generation will not pass the wraiths of God.
You have talk my mind. Posted: at 17-03-2016 02:13 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 17-03-2016 02:14 PM (8 years ago) (m) Twisted generation of disobedient sons and daughters have arrived. at this end time is easy for children to tell their papa and mama to bereave themselves in grave. I'm telling you this twisted generation will not pass the wraiths of God.
You have talk my mind. Posted: at 17-03-2016 02:14 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Their wahala, e no concern me jare.
I dey test u,,, e no concern me too Posted: at 19-03-2016 08:31 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
THERE CUT OF TEA, WETIN BE MY OWN.
n dier cup of garri Posted: at 19-03-2016 08:32 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |