Heartbroken Wife Exposes Randy Husband & His Over 50 Side Chicks - Photos & Text Message (Page 2)

Date: 10-03-2016 12:46 pm (8 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- owlwhy at 11-03-2016 08:43 AM (8 years ago)
(m)
The man needs help. He needs change. He needs salvation. Woman pray for your man. Don't fight him. Pray for him..
Posted: at 11-03-2016 08:43 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- diezo at 11-03-2016 01:21 PM (8 years ago)
(m)
SO THIS WOMAN WAN TELL ME SAY SHE NO KNOW WETIN DEY HAPPEN BEFORE DEM FRIEND COME MARRY COME GET CHILDREN Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ::)OK NOTED BUT WAIT O WHY DIS LIFE COME BE LIKE THIS MAN WEY READY TO DEY FAITHFUL TO WOMAN DEM NO DEY LIKE DOES ONES NA D ONES WEY DEY PUT DEM FOR COMPETITION NA DAT ONE DEM DEY LIKE WAN KILL THEIRSELVES FOR, SO WETIN U EXPECT WEY U ENTER D MARRIAGE CHANGE! WEY U NO B BUHARI, ANYWAYS MAKE SHE TAKE HEART CONCENTRATE ON RAISING D CHILDREN BUT NEXT TIME MAKE SHE REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 11-03-2016 01:21 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- botlex at 11-03-2016 06:27 PM (8 years ago)
(m)
Some men are hegoats. They just don't understand the concept of marriage at all.
Posted: at 11-03-2016 06:27 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emma4love3 at 12-03-2016 07:49 PM (8 years ago)
(m)
with or without the enjoyment continues...
Posted: at 12-03-2016 07:49 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 12-03-2016 10:17 PM (8 years ago)
(m)
this man bad o, only you.
Posted: at 12-03-2016 10:17 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- samdove28 at 13-03-2016 03:21 PM (8 years ago)
(m)
WE NOWADAYS MEN DNT GIVE A DAMN IN TERM OF WOMEN ISSUE. WE FIT DATE ANYTHN DATEABLE. HMMMMM, SORRY MADAM.
Posted: at 13-03-2016 03:21 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- raynebee at 13-03-2016 03:37 PM (8 years ago)
(f)
der ish
Posted: at 13-03-2016 03:37 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- botlex at 14-03-2016 12:53 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: victor matt on 10-03-2016 01:10 PM
I see..Guys self..dis guy is a real player,,,I. Salut..3 gbosa 4 uu..issokay
He's not just a player, but a captain
Posted: at 14-03-2016 12:53 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Oworen25 at 14-03-2016 11:14 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: mr gogo on 10-03-2016 01:00 PM
welcome to mens world lol

Pray for him
Posted: at 14-03-2016 11:14 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 15-03-2016 01:31 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: sandra Asemota on 11-03-2016 12:53 AM
Woman live the stupid man before he finishes your life for you
Hmmmmmmmm,,,
Posted: at 15-03-2016 01:31 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Fran6ixfox at 15-03-2016 07:55 AM (8 years ago)
(m)
baddo
Posted: at 15-03-2016 07:55 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ujmaria at 16-03-2016 05:16 AM (8 years ago)
(f)
Some men na disease
Posted: at 16-03-2016 05:16 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 20-03-2016 10:35 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 10-03-2016 01:34 PM
Lolssss.... Some guys no get time oooo,  imagine the  man they do. See how he they play them like football...
hmmmmmmm.... Na this kind of man me like most in mylife.... Seriously.
Posted: at 20-03-2016 10:35 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 20-03-2016 10:37 PM (8 years ago)
(m)
I always they respect this kind of guy... Guy come teach me oooooo..
Posted: at 20-03-2016 10:37 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- raynebee at 29-03-2016 12:21 PM (8 years ago)
(f)
na wa oo
Posted: at 29-03-2016 12:21 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 29-03-2016 06:01 PM (8 years ago)
(m)
she can no logger take it
Posted: at 29-03-2016 06:01 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 29-03-2016 06:02 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: sandra Asemota on 11-03-2016 12:53 AM
Woman live the stupid man before he finishes your life for you
...yes oooh
Posted: at 29-03-2016 06:02 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]