RACISM! American Police Tried To Arrest Davido Thinking He Is A SCAMMER Cos He Is BLACK! (Page 2)

Date: 21-03-2016 6:37 am (8 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2] 3
- Oworen25 at 21-03-2016 11:10 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Emma Uchenna on 21-03-2016 07:34 AM
infact they wil continue to come until them
see someting to take arrest you so..
their eyes is on you now.....

Americans are not like that
Posted: at 21-03-2016 11:10 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- ngfineface at 21-03-2016 12:35 PM (8 years ago)
(f)
Make dem, not Make DEY. Which kin school these kids dey attend sef?
Posted: at 21-03-2016 12:35 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- kison at 21-03-2016 12:53 PM (8 years ago)
(m)
OK..JUST be careful,be very very careful, CAREFULLLLLLLLL...............
Posted: at 21-03-2016 12:53 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Otikadinje at 21-03-2016 12:59 PM (8 years ago)
(m)
Black bele go kill those oyibo police them, don't mind them my guy.  

Posted: at 21-03-2016 12:59 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 21-03-2016 01:04 PM (8 years ago)
(m)
KPANKAN!!!!! THUNDA FIRE ALL HATERZ. ABEG MAK UNA LEAVE OBO ALONE OOOO
Posted: at 21-03-2016 01:04 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimmygal at 21-03-2016 02:12 PM (8 years ago)
(f)
youtube saved ur ass, so youtube get mouth like dat? o ga oooooo, abeg where dem my followers too.
Posted: at 21-03-2016 02:12 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- horizontal at 21-03-2016 03:45 PM (8 years ago)
(f)
THEY DONT HAVE BRAIN THOSE POLICE IS IT YOU TUBE THEY CAN TRUST HMM AMERICA?
Posted: at 21-03-2016 03:45 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Troublemenot at 21-03-2016 04:37 PM (8 years ago)
(m)
Who cares if dem kill u nobi u wan leave for yanki next time na shot dem go shot u
Posted: at 21-03-2016 04:37 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 21-03-2016 05:24 PM (8 years ago)
(m)
U still dey dere dey flex abi, wait till dem catch again...
Racism dey everywhere so come back ur country con flex...
Posted: at 21-03-2016 05:24 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- gozitto at 21-03-2016 09:05 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: oworen obong on 21-03-2016 11:06 AM
Racism everywhere in Europe
Not just in Europe but all over the globe....Asia on point
Posted: at 21-03-2016 09:05 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- imaria at 21-03-2016 11:58 PM (8 years ago)
(f)
Good for you
Posted: at 21-03-2016 11:58 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Asksmeagain at 22-03-2016 12:47 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: oworen obong on 21-03-2016 11:10 AM
Americans are not like that
.                                                                                       @oworen, who told you they are not like that? It will be better if he live a low key life over there. Otherwise, the cop will keep snooping around him.

Posted: at 22-03-2016 12:47 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Oworen25 at 22-03-2016 07:07 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Beautify on 22-03-2016 12:47 AM
.                                                                                       @oworen, who told you they are not like that? It will be better if he live a low key life over there. Otherwise, the cop will keep snooping around him.

Have you been there?
Posted: at 22-03-2016 07:07 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 22-03-2016 07:07 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: sandra Asemota on 21-03-2016 11:58 PM
Good for you

You get bad Belle
Posted: at 22-03-2016 07:07 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 22-03-2016 07:08 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: gozitto iacono on 21-03-2016 09:05 PM
Not just in Europe but all over the globe....Asia on point

Thank you for your support
Posted: at 22-03-2016 07:08 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 22-03-2016 07:09 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 21-03-2016 05:24 PM
U still dey dere dey flex abi, wait till dem catch again...
Racism dey everywhere so come back ur country con flex...

He his enjoying his money
Posted: at 22-03-2016 07:09 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 22-03-2016 07:10 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Troublemenot on 21-03-2016 04:37 PM
Who cares if dem kill u nobi u wan leave for yanki next time na shot dem go shot u

You no get better mouth
Posted: at 22-03-2016 07:10 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- morgrawl231 at 22-03-2016 10:36 AM (8 years ago)
(m)
#GodWin,,,,,
Posted: at 22-03-2016 10:36 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- diezo at 22-03-2016 01:05 PM (8 years ago)
(m)
MAYBE U FEEL SAY NA NAIJA U DEY WEY UNA FIT MISBEHAVE WEY EVEN NAIJA POLICE GO TROWAY GUN SHOT GO AIR FOR UNA TRY DIFFERENTIATE THIS ""CORDINATED" AND "UNCORDINATED" AFTER THAT U GO COMPORT URSELF YEYE BOY ANYWAYS MISBEHAVE AGAIN U GO KNOW SAY PERSON WEY NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! 
Posted: at 22-03-2016 01:05 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eazyatumeyi at 22-03-2016 07:16 PM (8 years ago)
(m)
thank God say dem no ruff handle you o.
Posted: at 22-03-2016 07:16 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3