it used to be the pride of a man that he can satisfy his woman. what is this thrash this man is saying here omashee o. Posted: at 7-04-2016 10:29 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Patode at 7-04-2016 10:44 AM (8 years ago) (m) Next time, he should take a cocktail of Viagra, Viga100, Rocket fuel, Cialis , Dry Gin and Odeku for good measure. If he croaks, he'll tell his maker that it was "Papa You" that sent him there. Posted: at 7-04-2016 10:44 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
gogoman at 7-04-2016 10:55 AM (8 years ago) (m) lol yeye man Posted: at 7-04-2016 10:55 AM (8 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Haso112 at 7-04-2016 11:16 AM (8 years ago) (m) Mr Segun, abeg na which kind style you take DEFLOWER the girl wey make him SEX URGE high like that??? Also BROS, you no well oooo.... Honestly.... Posted: at 7-04-2016 11:16 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Haso112 at 7-04-2016 11:17 AM (8 years ago) (m) Typical yoruba man with suffering from mouth diarrhea as usual -------------- Na how u fit and no fit satisfy woman you dey announce give the world-------------Una own na just to look for fraudulent money and owambe/women, when una don useless una self una go begin do propagannda waka.
VERY SENSELESS COMMENT..... Says a lot about your I.Q... Posted: at 7-04-2016 11:17 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nark me tori Posted: at 7-04-2016 12:03 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kison at 7-04-2016 12:05 PM (8 years ago) (m) THIS GUY IS A FOOL SHA...TOYIN .NEXT TIME Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL... Posted: at 7-04-2016 12:05 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Shameless being...their cup of garri Posted: at 7-04-2016 12:57 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sparky12 at 7-04-2016 01:07 PM (8 years ago) (m) ...lyf goes on Posted: at 7-04-2016 01:07 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mak4lady at 7-04-2016 02:16 PM (8 years ago) (f) Toyin y naaaa every were ur name biko I don dey shame ooooo Posted: at 7-04-2016 02:16 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pnuonum78 at 7-04-2016 02:24 PM (8 years ago) (f) What an irresponsible husband you are pls move on cos she has moved on. It goes to show how weak u are that guy that you are referring to a "small boy" is the one panicking your wife so keep quiet and move Posted: at 7-04-2016 02:24 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
beneno at 7-04-2016 02:58 PM (8 years ago) (m) She is Edo girl so you have to go dextral mile to satisfy her or what do you expect? pathetic old fools disgracing themselves publicly
so u useless like this.ni I be dey look u with better eyes not knowing say u no dey try at all.idiot Posted: at 7-04-2016 02:58 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Naijapals" why someone can't read another thing here. Every time sex, satisfy, Aimakhu. Why can't them get life, read novels, or work dog out or something. You Naijapals get life.
If u wan read novels abeg go shop go buy one and enta education forum make u talk about am. Na tins like sex dey excite us for here...Naijapals na life if u get life u sef no go dey here... Posted: at 7-04-2016 05:19 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
una too don dey craze for head cos am so so tired to dey read about una. i know say toyin ex husband go dey laff him ass out where he dey now. bros egbegbe, e be like say ur prick dey like my 4yrs old boy own, maybe u should go for enlargement make she for run come back to u. eyin were meji yi, make i no say make thunder fire una for dis noise all d time.
If u no fit read abeg no make noise, no be about large pricks na about satisfaction u prick.... Posted: at 7-04-2016 05:23 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Talk is really cheap i hope u don't meet a woman wey go demand sex from una 24/7 na dat time una go hear ween... It's so obvious some of u never really poke and una dey fantasize for una dream... Instead make una dey pray say una no meet womam wey dey insatiable becos d day u do, ur own don finish.. D woman looks like a dog anyway and a dog will never stay.. Una go soon hear story from d latest after e don dump am... Once a stray dog will always be a stray dog... Posted: at 7-04-2016 05:33 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Ihian. Instead of seeing a doctor to treat your impotency, you are here blabbing. Toyin, just negodu what you are doing to yourself.
U r just one of d fools dat likes to run ur dirty mouth so people go say at least e talk. Na for where dem write say im dey impotent..? He said d woman is insatiable, do u no d meaning of dat...? Try read and understand no wonder una find am very easy to fail WAEC... Posted: at 7-04-2016 05:36 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
VERY SENSELESS COMMENT..... Says a lot about your I.Q...
D guy u dey talk to no no d meaning of I.Q and also some of d people here... Posted: at 7-04-2016 05:42 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
promy at 7-04-2016 06:54 PM (8 years ago) (f) This boy na yeye boy. The lady dumped the boy bcos he doesn't know how to do. Boy go enroll for school of bedmatics. Posted: at 7-04-2016 06:54 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Some women are never satisfied. It is a disease.....
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 7-04-2016 07:28 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
slimmygal at 7-04-2016 08:26 PM (8 years ago) (f) If u no fit read abeg no make noise, no be about large pricks na about satisfaction u prick....
u're nothing but a stupid idiot, must u quote everyone's comment here? Everyone is entitle to his or her own comment, so shut d fricking phyuk up, get a life and stop killing urself for just 10k. Ok? Posted: at 7-04-2016 08:26 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |