What Is Wrong With This Photo? (Trying To Sell A Land Edition) (Page 2)

Date: 22-04-2016 6:56 pm (8 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3 4
- Akpan22 at 23-04-2016 02:53 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: john onuminya on 22-04-2016 10:32 PM
looks more like a Photoshoped piece

Make I see again
Posted: at 23-04-2016 02:53 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 23-04-2016 02:53 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Aishat Ejura Aikoye on 22-04-2016 10:19 PM
Homeless prostitute

You talk well
Posted: at 23-04-2016 02:53 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 23-04-2016 02:54 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on 22-04-2016 09:37 PM
only if its unprotected

You are right
Posted: at 23-04-2016 02:54 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 23-04-2016 02:54 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on 22-04-2016 09:36 PM
I beg wetin dem dey call that style?

We didn't have any idea
Posted: at 23-04-2016 02:54 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 23-04-2016 02:55 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Quest on 22-04-2016 09:25 PM
Where is the 'the land for sale'?

Where your money
Posted: at 23-04-2016 02:55 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 23-04-2016 02:55 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: teejay on 22-04-2016 09:16 PM
Dan iska ban za,,,

Wetin you mean
Posted: at 23-04-2016 02:55 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 23-04-2016 02:56 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: eagle star on 22-04-2016 08:53 PM
both are dancing with STD aka HIV

Na true you talk
Posted: at 23-04-2016 02:56 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 23-04-2016 02:56 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Collins chigoziri on 22-04-2016 08:49 PM
I no fit laugh... lyf goes on

Even me sef
Posted: at 23-04-2016 02:56 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 23-04-2016 02:56 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: henry chinedu joseph on 22-04-2016 08:40 PM
wasted generatiioonnnn

E concern them
Posted: at 23-04-2016 02:56 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 23-04-2016 02:57 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: ben eno on 22-04-2016 08:11 PM
Ni all this abbormination wey them dey do for the land Ni make the owner no fit get money develop the land,even the abbormination dey affect those Corn wey them plant for the land sotey the corn come dey dry before Im time  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

You talk well
Posted: at 23-04-2016 02:57 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 23-04-2016 02:57 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: DR.kison on 22-04-2016 07:36 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin ;DPOSTER BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………

Nice advice kison
Posted: at 23-04-2016 02:57 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 23-04-2016 02:58 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: mr gogo on 22-04-2016 07:32 PM
the best bang always happen out door fresh  Grin

You be professional
Posted: at 23-04-2016 02:58 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 23-04-2016 02:58 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 22-04-2016 07:13 PM
Hahahahahaha but will d girl in d pic come wit d land as well....?
If dats d case i go buy d land as long as she comes as a package wit d land... Grin Grin

Haha funny you
Posted: at 23-04-2016 02:58 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 23-04-2016 02:59 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Sussan odili on 22-04-2016 07:12 PM
Shameless idiots

I support your talk
Posted: at 23-04-2016 02:59 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 23-04-2016 04:54 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: ben eno on 22-04-2016 08:11 PM
Ni all this abbormination wey them dey do for the land Ni make the owner no fit get money develop the land,even the abbormination dey affect those Corn wey them plant for the land sotey the corn come dey dry before Im time  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Hahahahahahaha Cheesy Cheesy Cheesy
Na so i see am oo but i go still buy am only if d girl comes as a package....
Posted: at 23-04-2016 04:54 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 23-04-2016 04:56 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Daniel Bosai on 22-04-2016 11:18 PM
Just the land for sale, perv!

Nametalkam no blame me, mesef like beta tin...
I no say i be perv das y i wan even buy d land wit d girl...
Posted: at 23-04-2016 04:56 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- mastadon2 at 23-04-2016 07:47 AM (8 years ago)
(m)
OMG!!! Grin
Posted: at 23-04-2016 07:47 AM (8 years ago) | Newbie
Reply
- CHRISETTE at 23-04-2016 10:43 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: mr gogo on 22-04-2016 07:32 PM
the best bang always happen out door fresh  Grin
You dey hear yourself? Lol
Posted: at 23-04-2016 10:43 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- CHRISETTE at 23-04-2016 10:44 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: ben eno on 22-04-2016 08:11 PM
Ni all this abbormination wey them dey do for the land Ni make the owner no fit get money develop the land,even the abbormination dey affect those Corn wey them plant for the land sotey the corn come dey dry before Im time  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Lol how you take no all this?
Posted: at 23-04-2016 10:44 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- eoadex2003 at 23-04-2016 11:48 AM (8 years ago)
(m)
Strange world, wicked world.
Posted: at 23-04-2016 11:48 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4