Hi Marie, u sef no bad sha how about a dinner date just me and u...? Na Easyz go pay, Gogoman go be our security and Nametalkam go be our driver... Let me no asap....Am waiting...
lol if she gree i go pay base on who you be na Posted: at 29-04-2016 09:38 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
I don't like her new body she was far better in her fat state. she looks like a man.
no be lie even me no like her body Posted: at 29-04-2016 09:39 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Chai; oh boy u no like better tin...
you know that's why I know say na her type you dey like Posted: at 29-04-2016 09:40 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Hahahahaha How u take no..? I don date one woman like dat b4 and dey can quick come and besides dere honeypot can tight... Though d honeypot no dey produce too much juice... But dem dey nice to poke...Trust me...
lol you be badt guy o Posted: at 29-04-2016 09:41 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Please go back to ur former self, 4 ur own good
she go slap you if you tell her that face to face o Posted: at 29-04-2016 09:42 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
haba for this woman! Them no fit play with you again! see how she turn out? snow shes scary!
. some men dey trip for her o Posted: at 29-04-2016 09:43 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
This is too much na haba!
na her choice o Posted: at 29-04-2016 09:43 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
you say wetin Posted: at 29-04-2016 09:44 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
dis shape no good again,,,
na her choice Posted: at 29-04-2016 09:45 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
NOW DEY DON PUSH U SO TEY U CON TURN KINGKONG NA THIS ONE WORSE PAA
OK o Posted: at 29-04-2016 09:45 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
no be lie Posted: at 29-04-2016 09:46 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
horror, may God just have mercy ooo...
Amen o Posted: at 29-04-2016 09:46 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
lol must you insult Posted: at 29-04-2016 09:47 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
I like her better on the fat side I trust you Posted: at 29-04-2016 09:47 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
OMG!I just dey run 4 my life;d dog is even scared of her
lol so you observe am too Posted: at 29-04-2016 09:48 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
If diz one try punch u.... chai o boi na 6ft direct... lyf goes on
no be lie Posted: at 29-04-2016 09:49 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
hmmm na Mortal Combat Posted: at 29-04-2016 09:49 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
scottchris at 6-06-2016 07:59 AM (7 years ago) (m) Enemies.... Run 4 your lives
GOD BLESS NIGERIA!!! Posted: at 6-06-2016 07:59 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Airbender at 12-06-2016 12:04 PM (7 years ago) (m) part of change
#Air nation shall prevail. Posted: at 12-06-2016 12:04 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |