Photos Of Davido's Daughter, Imade and Babymama, Sophie Momodu Enjoying Swimming Time (Page 2)

Date: 01-05-2016 9:22 am (7 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- AmazingMarie at 1-05-2016 04:28 PM (7 years ago)
(f)
Quote from: oworen obong on  1-05-2016 10:51 AM
You no go comot eye for person wife
well said!
Posted: at 1-05-2016 04:28 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- luckingto50 at 1-05-2016 04:53 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Michael on  1-05-2016 09:36 AM
I was only looking at somewhere else
[/quo


Bad boy
Posted: at 1-05-2016 04:53 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- christianity at 1-05-2016 05:27 PM (7 years ago)
(m)
hot baby mama indeed
Posted: at 1-05-2016 05:27 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 2-05-2016 08:32 AM (7 years ago)
(f)
 Cool Cool
Posted: at 2-05-2016 08:32 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- shugar_T at 2-05-2016 12:50 PM (7 years ago)
(f)
cool
Posted: at 2-05-2016 12:50 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- diezo at 2-05-2016 05:00 PM (7 years ago)
(m)
ENOUGH OF SEEING BABYMAMA ABEG WHERE ALL D BABYPAPA BECAUSE ME I NO COME DEY UNDERTSAND AGAIN ABI BABYMAMA DON TURN AMERICA VISA LOTTERY ANYWAYS MAKE ALL OF DEM CLEAR FROM MY FRONT BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 2-05-2016 05:00 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Novic at 4-05-2016 06:50 PM (7 years ago)
(m)
Seriously, i dnt see anything in this gurl. nothing special in her...even my gurl beauty pass her.
Posted: at 4-05-2016 06:50 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- botlex at 11-05-2016 06:44 PM (7 years ago)
(m)
I'm happy for you guys. Mother and daughter
Posted: at 11-05-2016 06:44 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- botlex at 11-05-2016 06:46 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Michael on  1-05-2016 09:36 AM
I was only looking at somewhere else
Badt guy. I know say nah wetin you go dey look be that
Posted: at 11-05-2016 06:46 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- botlex at 11-05-2016 06:48 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: martindavinci on  1-05-2016 09:41 AM
In Davido voice... My babe mama sinachi... Now I know why... Menh see fresh lap... Where is my cream I need to masturbate with this pics  Grin
Make I hear say this lap fresh. Guy e b like say dem fence your eye
Posted: at 11-05-2016 06:48 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- botlex at 11-05-2016 06:52 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: henry chinedu joseph on  1-05-2016 05:27 PM
hot baby mama indeed
Wetin hot for this girl body sef? Me no see anything ooo
Posted: at 11-05-2016 06:52 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- botlex at 11-05-2016 06:54 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: rukky paul urhobodoro on  2-05-2016 05:00 PM
ENOUGH OF SEEING BABYMAMA ABEG WHERE ALL D BABYPAPA BECAUSE ME I NO COME DEY UNDERTSAND AGAIN ABI BABYMAMA DON TURN AMERICA VISA LOTTERY ANYWAYS MAKE ALL OF DEM CLEAR FROM MY FRONT BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
This is just becoming the common trend in this country of ours. Anyway, I'm just watching
Posted: at 11-05-2016 06:54 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mia4321 at 15-05-2016 08:03 PM (7 years ago)
(f)
good for them
Posted: at 15-05-2016 08:03 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- botlex at 17-05-2016 09:07 PM (7 years ago)
(m)
Money is very good ooo. Because I know that without money they wouldn't be flexing like this
Posted: at 17-05-2016 09:07 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yawa_don_gas at 20-05-2016 07:07 PM (7 years ago)
(m)
Na so na
Posted: at 20-05-2016 07:07 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 20-05-2016 07:36 PM (7 years ago)
(m)
good one
Posted: at 20-05-2016 07:36 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 21-05-2016 01:48 AM (7 years ago)
(m)
Na so,,,,,
Posted: at 21-05-2016 01:48 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 30-05-2016 04:25 AM (7 years ago)
(m)
Why yawa dey everywhere I go yawa dey. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 30-05-2016 04:25 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- LegendaryU at 7-01-2017 01:09 PM (7 years ago)
(m)
Foolish girl
Posted: at 7-01-2017 01:09 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2]