BREAKING NEWS: Pepsi Drops Tiwa Savage As Ambassador As Police Arrest Teebillz For Cocaine (Page 2)

Date: 02-05-2016 6:29 pm (7 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- spekay at 3-05-2016 05:48 AM (7 years ago)
(m)
Lies that Pepsi has refuted
Next time dont rush to post mann .   
Sensational as the news may be

Posted: at 3-05-2016 05:48 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AmazingMarie at 3-05-2016 08:23 AM (7 years ago)
(f)
rumors!
Posted: at 3-05-2016 08:23 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- diezo at 3-05-2016 12:01 PM (7 years ago)
(m)
COME I NO UNDERSTAND DIS ADMIN O! NA INSIDE HERE PERSON POST SAY PEPSI DROP TIWA SAVAGE NA INSIDE HERE ALSO PERSON POST SAY PEPSI SAY NA RUMOUR SAY TIWA SAVAGE NA STILL THEIR OFFICIAL AMBASSADOR ABEG WHICH ONE WE GO BELEIVE NOW BECAUSE UNA DON CONFUSE ME NOW NOW, ABEG MAKE UNA DEY TRY GET GENUINE NEWS BEFORE UNA DEY POST MAKE PERSON NO GO CARRY FAKE NEWS GO WHERE DEM FIT TAKE BEAT AM BREAK HEAD ABEG UNA WELL WELL, ANYWAYS MAKE I TAKE SOME SHOTS BEFORE D REAL NEWS GO COME OUT BUT BEFORE THEN MAKE UNA DEY TRY TO DEY REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 3-05-2016 12:01 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Otikadinje at 4-05-2016 08:40 AM (7 years ago)
(m)
Life goes on my baby girl.

Posted: at 4-05-2016 08:40 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- botlex at 12-05-2016 01:59 PM (7 years ago)
(m)
Don't know the truth in this sha
Posted: at 12-05-2016 01:59 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mia4321 at 15-05-2016 10:35 PM (7 years ago)
(f)
eyaaaaaa
Posted: at 15-05-2016 10:35 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- botlex at 18-05-2016 03:48 AM (7 years ago)
(m)
Make I hear, wetin she commit?
Posted: at 18-05-2016 03:48 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yawa_don_gas at 20-05-2016 06:20 PM (7 years ago)
(m)
Everywhere I go na yawa
Posted: at 20-05-2016 06:20 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 21-05-2016 02:14 AM (7 years ago)
(m)
I hear..
........
Posted: at 21-05-2016 02:14 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- raynebee at 21-05-2016 09:09 PM (7 years ago)
(f)
not true.                                                                                         
Posted: at 21-05-2016 09:09 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 24-05-2016 09:07 PM (7 years ago)
(m)
unfortunate report
Posted: at 24-05-2016 09:07 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 30-05-2016 04:40 AM (7 years ago)
(m)
Why yawa dey everywhere I go yawa dey. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 30-05-2016 04:40 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Novic at 30-05-2016 01:52 PM (7 years ago)
(m)
That Was great....life must surely Goes on... Just They waka pass jare.... I. Knw say life must goes on and. Always goes on everyday.. Even todaylife go still theey move on in everyday and everytime... If I be. You I go moveon with mylife and life go move. On with you... Just theywaka they come jare....
Posted: at 30-05-2016 01:52 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 30-05-2016 11:09 PM (7 years ago)
(m)
Pls, why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 30-05-2016 11:09 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]