Girl Lives Lavishly for 4 Years After $4.6m was Wrongly Transferred Into Her Account (Page 3)

Date: 05-05-2016 12:01 pm (7 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 2 [3] 4 5
- botlex at 13-05-2016 02:59 AM (7 years ago)
(m)
It's not her fault nah. She was lucky to jam the money
Posted: at 13-05-2016 02:59 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:26 AM (7 years ago)
(m)
You see wetin I don dey tell una?
Yawa things dey generate money, free money give people.
Now them dey call d girl, Big gurl .
All for yawa sake
Posted: at 13-05-2016 11:26 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:28 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on  5-05-2016 12:04 PM
This kind mistake na im I want make naija banks dey make. especially for my account
Yawa things,
You also do mistake call naija bank.
You for mention Togo or Benin
Posted: at 13-05-2016 11:28 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:29 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Michael Akin on  5-05-2016 12:28 PM
Are u guys crazy? Make una leave that girl with immediate effect or I summon thunder to fire all of una yansh. Na the girl say make bank foolishly bake cake put inside her account? Abi na who go jam dis kain yummy soup wey nor go jolly?
Na so Yawa take c am
Posted: at 13-05-2016 11:29 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:29 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: martindavinci on  5-05-2016 12:30 PM
Please the God of Leicester should make uba make mistake and fund my account o..... Togo na it sure pass..... By road tins
Yawa dey
Posted: at 13-05-2016 11:29 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:29 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on  5-05-2016 12:35 PM
lol see badt guy
Na so na
Posted: at 13-05-2016 11:29 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:30 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on  5-05-2016 12:35 PM
lol see badt guy
But forget, yawa no dey laugh
Posted: at 13-05-2016 11:30 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:30 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on  5-05-2016 12:36 PM
no mind them
Yawa no dey mind
Posted: at 13-05-2016 11:30 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:30 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Michael on  5-05-2016 01:20 PM
Who go fit resist am
Nobody, cos everybody na YAWA
Posted: at 13-05-2016 11:30 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:30 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: princess  akujekwe on  5-05-2016 02:18 PM
Young and getting it!
Na so na
Posted: at 13-05-2016 11:30 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:31 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: ngfineface on  5-05-2016 02:28 PM
See me see nsogbu.  Make dem free her joor.  She did no wrong. She will pay back at her time abeg
Yawa good
Posted: at 13-05-2016 11:31 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:31 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: onyeka ugwu  link=topic=291268.msg4842631#msg4842631 date=1462456374
AAAH LUCKY HER,. BUT GIRL IF U DE MOVE DE LOOK BACK COS POLICE DE COME
Yawa nice
Posted: at 13-05-2016 11:31 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:31 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: morgan tunji on  5-05-2016 03:18 PM
Roll Eyes
Yawa luku
Posted: at 13-05-2016 11:31 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:32 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: CHIMES Iyke on  5-05-2016 06:40 PM
she is a criminal and will face the full weight of the law. She is lucky is not an Arab country.
Na so u take c am?
You sure say you too no be yawa?
Posted: at 13-05-2016 11:32 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:32 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on  5-05-2016 07:05 PM
Mesef go do d same no lie...
Yawa pikin
Posted: at 13-05-2016 11:32 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:35 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Oyenibi Oscar on  5-05-2016 08:59 PM
The bank and their police are all crazy for not discovering their foolishness until after four solid years ? The girl slack self wey she never empty the account for them nonsense. Naija banks abeg make una try me and see how far na Grin Grin Grin
Remove naija from there, put Guinea
Posted: at 13-05-2016 11:35 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:36 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Sussan odili on  5-05-2016 10:30 PM
God let it happen for me too let me see if they will get me
Yawa don get plenty church members because of this girl.
Yawa must to continue
Posted: at 13-05-2016 11:36 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:36 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Sussan odili on  5-05-2016 10:31 PM
That's what the judge said
Na so e c am
Posted: at 13-05-2016 11:36 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:37 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Sussan odili on  5-05-2016 10:31 PM
You
Na so yawa take tell am
Posted: at 13-05-2016 11:37 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 13-05-2016 11:37 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Opeyemi Oladipupo on  6-05-2016 05:52 AM
Really, have they wrongly transfer money to your account
Yawa things
Posted: at 13-05-2016 11:37 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4 5