Check Out 15 Best Schools In Nigeria According To Their WASSCE 2015 Performance (Page 2)

Date: 05-05-2016 8:29 pm (8 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2] 3 4 5
- Oworen25 at 6-05-2016 08:14 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Sussan odili on  6-05-2016 06:15 AM
one federal government manage comot

I see that
Posted: at 6-05-2016 08:14 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 6-05-2016 08:15 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: joy mike on  6-05-2016 05:19 AM
Benin not dey carry last. You go fear uniform. Boba and wrapper

I tire oh for them
Posted: at 6-05-2016 08:15 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 6-05-2016 08:15 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Adesola Soyinka  link=topic=291301.msg4843451#msg4843451 date=1462495331
SHAME ON NAIJA GOVERNMENT NO SINGLE GOVERNMENT SCHOOL

Too bad
Posted: at 6-05-2016 08:15 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 6-05-2016 08:16 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: omoluwabi  kabukabu  link=topic=291301.msg4843381#msg4843381 date=1462490935
What is this? Where is the name of my secondary school. I am going to appeal this verdict and the list.

Even my own sef
Posted: at 6-05-2016 08:16 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 6-05-2016 08:16 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Opeyemi Oladipupo on  5-05-2016 11:29 PM
How then no go pass... its a pity my sec was nt there

You talk well
Posted: at 6-05-2016 08:16 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 6-05-2016 08:17 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: anna johnson on  5-05-2016 10:46 PM
money schools only for rich men kids

Yes of course
Posted: at 6-05-2016 08:17 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 6-05-2016 08:18 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Uchendu collins on  5-05-2016 10:18 PM
ChAi... money is gud

Very very good
Posted: at 6-05-2016 08:18 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 6-05-2016 08:18 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on  5-05-2016 09:54 PM
Good one fine schools

You are right
Posted: at 6-05-2016 08:18 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 6-05-2016 08:19 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: onyedika benson on  5-05-2016 09:06 PM
& is prsdnt, mnister, gvnor, cmmsners daughters/son attendin these schools ?

Na their school oh
Posted: at 6-05-2016 08:19 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 6-05-2016 08:19 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on  5-05-2016 09:01 PM
Any money spent on education is never a waste....
Wen dem send u go skool, u go sidon for back dey wahala Ekaette das why u dey naijapals today...
See Ekaette sef nottin to write home about, na so so poke she dey poke about...
Like say u don sidon for front u go don become doctor, lawyer, dentist, accountant or a business entrepreneur etc...
But u dey here dey abuse everybody and u no even be part of admin so pls don't complain...

You talk am finish
Posted: at 6-05-2016 08:19 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 6-05-2016 08:21 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Glory Bassey Eyo on  5-05-2016 09:00 PM
what of government secondary them no follow?

I the same thing I see
Posted: at 6-05-2016 08:21 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 6-05-2016 08:22 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: martindavinci on  5-05-2016 08:52 PM
That's my school name over there at the corner

Who sabi your school
Posted: at 6-05-2016 08:22 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 6-05-2016 08:22 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Ayo Segun on  5-05-2016 08:46 PM
yep so good ok

Na so na
Posted: at 6-05-2016 08:22 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 6-05-2016 08:22 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Michael on  5-05-2016 08:40 PM
Money talks

You are right for this one
Posted: at 6-05-2016 08:22 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 6-05-2016 08:24 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Sussan odili on  5-05-2016 08:36 PM
Best ko after paying 1.5 milla for school how the child go fail?

No be lie my brother
Posted: at 6-05-2016 08:24 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- CHRISETTE at 6-05-2016 09:10 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on  5-05-2016 09:01 PM
Any money spent on education is never a waste....
Wen dem send u go skool, u go sidon for back dey wahala Ekaette das why u dey naijapals today...
See Ekaette sef nottin to write home about, na so so poke she dey poke about...
Like say u don sidon for front u go don become doctor, lawyer, dentist, accountant or a business entrepreneur etc...
But u dey here dey abuse everybody and u no even be part of admin so pls don't complain...
So don't have the right to talk again? No be you carry me come naija pals so shift go one corner
Posted: at 6-05-2016 09:10 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- princess2639 at 6-05-2016 09:44 AM (8 years ago)
(f)
still wondering when IMO state will make the list...
Posted: at 6-05-2016 09:44 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- kachasi at 6-05-2016 02:32 PM (8 years ago)
(m)
I SEE
Posted: at 6-05-2016 02:32 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gogoman at 6-05-2016 04:37 PM (8 years ago)
(m)
NA SO LIFE BE
Posted: at 6-05-2016 04:37 PM (8 years ago) | Grande Master
Reply
- Otikadinje at 6-05-2016 07:19 PM (8 years ago)
(m)
Ojoro dey the list, why single school no show from AJ city ?

Posted: at 6-05-2016 07:19 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5

Featured Discussions