He has just planted moin moin leaves to sell. I am 55 now and I have been eating nylon moin moin. Even moin moin in milk tins. Go Sidon joor. Oloshi olori buruku ole gbogbo
Posted: at 12-05-2016 05:03 PM (7 years ago) | Gistmaniac
dickieponga at 12-05-2016 06:35 PM (7 years ago) (m)
Na true d man dey talk and don't be ignorant wen it comes to ur health always take care of ur health. Naija is just a place dat afterwards ur health catches up wit u due to d crap tins we dey eat... Abeg una don see Chrisette...?
Posted: at 12-05-2016 06:35 PM (7 years ago) | Hero
Otikadinje at 12-05-2016 08:56 PM (7 years ago) (m)
Abegii make he go sidownii , na today yansh dey back ? He better be talking about how fuel price go come down and how food go dey for poor man table because that is my major concern now and not bloody moimoi of a thing
Oscardeejay
Posted: at 12-05-2016 08:56 PM (7 years ago) | Gistmaniac