EFCC To Invite Former President Jonathan For Questioning Due To Evidence Against Him (Page 3)

Date: 16-05-2016 12:42 pm (7 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 2 [3]
- diezo at 17-05-2016 12:37 PM (7 years ago)
(m)
U SAY U ARE FIGHTING CORRUPTION AND U WILL MAKE SURE ALL LOOTED PUBLIC FUNDS AND PROPERTIES ARE ROCOVERED YET U HAVE NOT BEEN ABLE TO RECOVER OTA FARM FROM OBJ ATLEAST FOR A START REGARDLESS OF D REGIME ABI NA WHEN DEM ELECT BUHARI NA DEM FORM DIS EFCC? JUST ASKING:Smiley Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ABEG MAKE UNA TELL ME WHERE DEM FOR PRODUCE DIS FILM NA HOLLYWOOD ABI NA NOLLYWOOD OR STILL GHOLLYWOOD BECAUSE ALL THIS TALK AND TALK WITHOUT ACTION DON TIRE ME ANYWAYS NA STILL DEM DEM FIGHTING KWARUPTION THROUGH D FRONT DOOR WHILE LOOTING THROUGH D BACK DOOR BUT MAKE DEM NO FORGET TO REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 17-05-2016 12:37 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vampteiwest2005 at 17-05-2016 12:53 PM (7 years ago)
(m)
the best president nigerian's has ever had, want to b arrested by a goat who does'nt knows his left and right, go arrest em na. see him time, and now watch the different who thief? Tongue no b buhari?
Posted: at 17-05-2016 12:53 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- Fazob at 17-05-2016 01:26 PM (7 years ago)
(m)
Try and lets see
Posted: at 17-05-2016 01:26 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kachasi at 17-05-2016 02:54 PM (7 years ago)
(m)
ok. lets wait
Posted: at 17-05-2016 02:54 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- eric2000 at 17-05-2016 03:01 PM (7 years ago)
(m)
finally the big thief
Posted: at 17-05-2016 03:01 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Novic at 17-05-2016 11:45 PM (7 years ago)
(m)
I knw for sure that time go still reach him.. make him come and talk him own now.
Posted: at 17-05-2016 11:45 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 18-05-2016 10:10 PM (7 years ago)
(f)
leave him biko                                                                     
Posted: at 18-05-2016 10:10 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 19-05-2016 08:12 AM (7 years ago)
(m)
Everywhere I go na yawa, na so I take c am. Yawa state of government
Posted: at 19-05-2016 08:12 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Oworen25 at 20-05-2016 06:27 AM (7 years ago)
(m)
I dey look una
Posted: at 20-05-2016 06:27 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 30-05-2016 06:01 AM (7 years ago)
(m)
Na why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 30-05-2016 06:01 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3]