Visual Tutorials For Naijapals Newbies (Page 14)

Date: 06-02-2010 8:37 am (14 years ago) | Author: Teeco Designer
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 49
- blings_is_back at 16-07-2010 03:50 PM (13 years ago)
(m)
is  that a threat?
Posted: at 16-07-2010 03:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- bomsiluv at 19-07-2010 07:51 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 16-07-2010 03:50 PM
is  that a threat?

You can call it whatever I don't care. Don't try it next time.
Posted: at 19-07-2010 07:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 20-07-2010 10:01 AM (13 years ago)
(m)
Taaa!!!!!!!!!!!!!!!!!!! mechie ur mouth there sharply...... u wan make i throw u to dubai now
Posted: at 20-07-2010 10:01 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- bomsiluv at 20-07-2010 10:25 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 20-07-2010 10:01 AM
Taaa!!!!!!!!!!!!!!!!!!! mechie ur mouth there sharply...... u wan make i throw u to dubai now


If I meet you there, e go bi like sey na motor jam you. I go beat you wetin tinka dey beat tray. No take me play o
Posted: at 20-07-2010 10:25 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 20-07-2010 06:01 PM (13 years ago)
(m)
which hand wey u go take beat me? make i see am abeg
Posted: at 20-07-2010 06:01 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chinwebaby at 21-07-2010 07:29 PM (13 years ago)
(f)
Poster, I hope u're not wasting your talent. You're a very good teacher.
Posted: at 21-07-2010 07:29 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- blings_is_back at 22-07-2010 09:58 AM (13 years ago)
(m)
lol
Posted: at 22-07-2010 09:58 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- bomsiluv at 22-07-2010 10:37 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 20-07-2010 06:01 PM
which hand wey u go take beat me? make i see am abeg

See dis boy o. You dey tempt me o. If I vex................. e no go easy at all
Posted: at 22-07-2010 10:37 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- meeki at 22-07-2010 02:29 PM (13 years ago)
(m)
have mercy
Posted: at 22-07-2010 02:29 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- bomsiluv at 22-07-2010 04:46 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: meeki on 22-07-2010 02:29 PM
have mercy

Okey........... bros na becos of you I dey leave am if not ..................
Posted: at 22-07-2010 04:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 23-07-2010 10:06 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on 22-07-2010 10:37 AM
Quote from: blings_is_back on 20-07-2010 06:01 PM
which hand wey u go take beat me? make i see am abeg

See dis boy o. You dey tempt me o. If I vex................. e no go easy at all

who dey tempt u?..... cmon come here
Posted: at 23-07-2010 10:06 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- bomsiluv at 23-07-2010 11:00 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 23-07-2010 10:06 AM
Quote from: bomsiluv on 22-07-2010 10:37 AM
Quote from: blings_is_back on 20-07-2010 06:01 PM
which hand wey u go take beat me? make i see am abeg

See dis boy o. You dey tempt me o. If I vex................. e no go easy at all

who dey tempt u?..... cmon come here

Come do wetin?
Posted: at 23-07-2010 11:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 23-07-2010 11:09 AM (13 years ago)
(m)
make we start the fondling and caressing
Posted: at 23-07-2010 11:09 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- meeki at 23-07-2010 06:20 PM (13 years ago)
(m)
hehehe..u never talk wetin dey ur mind!!
Posted: at 23-07-2010 06:20 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- solid_solid at 24-07-2010 04:57 PM (13 years ago)
(m)
hehehe .... blings that na person okpeke  ..... no go close ooo
Posted: at 24-07-2010 04:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 26-07-2010 11:01 AM (13 years ago)
(f)
You Try Small
Posted: at 26-07-2010 11:01 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tantabanana at 26-07-2010 07:56 PM (13 years ago)
(m)
not bad at all
Posted: at 26-07-2010 07:56 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- bomsiluv at 27-07-2010 08:16 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 23-07-2010 11:09 AM
make we start the fondling and caressing

You no well
Posted: at 27-07-2010 08:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 27-07-2010 11:54 AM (13 years ago)
(m)
back to sender
Posted: at 27-07-2010 11:54 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- bomsiluv at 29-07-2010 01:09 PM (13 years ago)
(f)
back to you
Posted: at 29-07-2010 01:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 49