beneno at 17-06-2016 03:44 PM (7 years ago) (m) Reply |
Vectorcy at 17-06-2016 04:06 PM (7 years ago) (m) life is really hard for some people Posted: at 17-06-2016 04:06 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
quest3 at 17-06-2016 04:13 PM (7 years ago) (m) I just dey look una first.......
I just dey look una Posted: at 17-06-2016 04:13 PM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ngfineface at 17-06-2016 04:23 PM (7 years ago) (f) Reply |
lilchuks28 at 17-06-2016 04:27 PM (7 years ago) (m) Yes me I support Kison for sending abusive comments to ur inbox. Person dey shout becareful since 1960 una nor know say him don dey mad and try to barred/stop/suspend am from this forum, now wen the guy don finally enter market u kon dey complain. Abegi!!!
Kai! Abeg nor cun kill person with laugh...... I don laugh fall from chair. Posted: at 17-06-2016 04:27 PM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lilchuks na where u go since...? Abi u still dey find akara chop ni...,,,? Posted: at 17-06-2016 04:31 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
slimmygal at 17-06-2016 04:51 PM (7 years ago) (f) hmmmmmmmm, i dey love dis site gan oooooo. and i wont be surprise if una two kon be bestfriends later on, afterall sometimes ago na here we dey when someone posted it here about one guy that insulted or teased a lady on twitter, which they later got engaged. so ngfineface and dr kison, make una two no vex ooooo except una want make oga ambode interfere for dis matter. Posted: at 17-06-2016 04:51 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
slimmygal at 17-06-2016 04:51 PM (7 years ago) (f) hmmmmmmmm, i dey love dis site gan oooooo. and i wont be surprise if una two kon be bestfriends later on, afterall sometimes ago na here we dey when someone posted it here about one guy that insulted or teased a lady on twitter, which they later got engaged. so ngfineface and dr kison, make una two no vex ooooo except una want make oga ambode interfere for dis matter. Posted: at 17-06-2016 04:51 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
slimmygal at 17-06-2016 04:56 PM (7 years ago) (f) am sure u must be oga ambode or our presido's personal assistant, if not show ur face make we see u *smiling things* Posted: at 17-06-2016 04:56 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lilchuks na where u go since...? Abi u still dey find akara chop ni...,,,? Na where you go all dis time..? Posted: at 17-06-2016 05:09 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
So Ngfineface na woman omg I don suffer sometimes u dey fumble well well, u dey behave like say Na only u go school. After insulting sooooo many people u want apology from Kison, my dear dat won't happen in the light of day in fact it's impossible to get one.. Bloody cheek.. U can be very rude and cheeky how dare u..? Posted: at 17-06-2016 05:15 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
lilchuks28 at 17-06-2016 05:28 PM (7 years ago) (m) Lately, there had being a lot of abusive comments/reply and war of words between individuals right here on Naijapals and some persons even made it a perpetual habit. Though some comments can be seen as provocative, we can still drive our point home without using abusive words and making others feel unintellectual and unprofessional as could be seen in the case of ngfineface. As for Dr Kison, as a professional you don't say things you are not totally sure of either on social media or not, it has damaging effect on Your personality and reputation. Some time ago, someone replied to your comment on a similar health topic like this calling you a fake Doctor instead of you responding with a constructive and a convincing statement, you turned to giving him a load of abuse by saying "eventually, some day he may be rushed to your clinic and you will inject him with some sort of poisonous drugs to kill him." You made that statement thinking its just a social media stuff but believe me a stranger who knew that statement came from you will definitely flee from your Hospital/Clinic. Dr kison, you took it too personal by sending her that PM. Finally, I will advice naijapals admin to diversify a means of reducing the rate of verbal abuse in the name of gaining NP points by banning/suspending those found wanting from replying to others comment for a specific time. I stopped commenting because of relative issue like this. Posted: at 17-06-2016 05:28 PM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zeigbo at 17-06-2016 05:37 PM (7 years ago) (m) I come here to read comment
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 17-06-2016 05:37 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Slimmygal abeg no involve yourself for dis matter, come sidon next to me make we talk.. Posted: at 17-06-2016 05:59 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
module at 17-06-2016 06:05 PM (7 years ago) (m) Omor see gbege. Na ona 2 Matta sha Posted: at 17-06-2016 06:05 PM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
module at 17-06-2016 06:09 PM (7 years ago) (m) Omor see gbege. Na ona matta sha Posted: at 17-06-2016 06:09 PM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I come here to read comment
Which comments u con like, longtime old G.. Posted: at 17-06-2016 06:17 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
two wrongs cannot make a right. I should mediate on this matter both parties bring a formal complaints. is there something more between Dr Kison and Ngfineface that triggered this altercation. Posted: at 17-06-2016 06:26 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
kp45 at 17-06-2016 06:40 PM (7 years ago) (m) This life is a market place and when we are done with our buying and selling we retire back home. You buy from me I sell for you, You sell for me I buy from you Either ways is fine. We that went to Facebook High School can't type sha o eh eh. Posted: at 17-06-2016 06:40 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Make I dey observe first.... Posted: at 17-06-2016 06:59 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |