Drama As Pro-Biafra Protesters Storm London Hospital In Search Of President Buhari - Pics (Page 2)

Date: 17-06-2016 8:22 pm (7 years ago) | Author: kacy lee
1 [2] 3
- dickieponga at 17-06-2016 09:55 PM (7 years ago)
(m)
E be like say dem no get job for London, dey must be on social welfare cos person wey get rent to pay go go waste their time to protest..?
Posted: at 17-06-2016 09:55 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- delight222 at 17-06-2016 10:15 PM (7 years ago)
(f)
na wa,this kind wahala self I wonder oo
Posted: at 17-06-2016 10:15 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- dangote665 at 17-06-2016 10:19 PM (7 years ago)
(m)
Did he run away?
Posted: at 17-06-2016 10:19 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- chanst at 17-06-2016 10:27 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 17-06-2016 09:48 PM
Retarded fool chanst abi wetin u call ursef again...? How can a chronic moronic moron wey u be no say na u first throw d punch,,, d first time wey u talk from ur anus BT u no no even wen e be say na u talk.... d too much krokro wey full ur yansh don burst come dey affect ur okpolo.. kison dey wait u for amadioha shrine... Run waka go.., a second can be dangerous to ur lyf

hahaha
amadioha u mentioned abi....
luk well and park wella
Posted: at 17-06-2016 10:27 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- EDDYPRINCE at 17-06-2016 10:38 PM (7 years ago)
(m)
Hisssssss
Posted: at 17-06-2016 10:38 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- morgan1 at 17-06-2016 11:09 PM (7 years ago)
(m)
Ok noted,,,,
Posted: at 17-06-2016 11:09 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 17-06-2016 11:12 PM (7 years ago)
(m)
I just dey observe
Posted: at 17-06-2016 11:12 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- quest3 at 17-06-2016 11:21 PM (7 years ago)
(m)
I just dey look una..

Posted: at 17-06-2016 11:21 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- dareper at 17-06-2016 11:23 PM (7 years ago)
(m)
Maybe buhari.don run comot.there. Up biafra!!!
Posted: at 17-06-2016 11:23 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- kison at 17-06-2016 11:49 PM (7 years ago)
(m)
Y'ALL SHOULD KEEP ON MASTURBATING WITH YA LIFE,,,Y'ALL BETTER BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
Posted: at 17-06-2016 11:49 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 18-06-2016 12:04 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: reaper on 17-06-2016 11:23 PM
Maybe buhari.don run comot.there. Up biafra!!!
Lols
Posted: at 18-06-2016 12:04 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 18-06-2016 12:05 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: DR.kison on 17-06-2016 11:49 PM
Y'ALL SHOULD KEEP ON MASTURBATING WITH YA LIFE,,,Y'ALL BETTER BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
Lols..tel dem again
Posted: at 18-06-2016 12:05 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 18-06-2016 12:07 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: EDDY PRINCE on 17-06-2016 10:38 PM
Hisssssss
Wetin happen,,,
Posted: at 18-06-2016 12:07 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- scottchris at 18-06-2016 12:08 AM (7 years ago)
(m)
Baba ear no dey function jor.... E no dwy hear dia protest

Posted: at 18-06-2016 12:08 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vectorcy at 18-06-2016 12:08 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Quest on 17-06-2016 11:21 PM
I just dey look una..
Luk wella,,b4 ur eyes fall off
Posted: at 18-06-2016 12:08 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- CHRISETTE at 18-06-2016 12:23 AM (7 years ago)
(f)
Yes remind him
Posted: at 18-06-2016 12:23 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- michaelc80 at 18-06-2016 12:38 AM (7 years ago)
(m)
Biafra again?
Posted: at 18-06-2016 12:38 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mjyabah2 at 18-06-2016 12:49 AM (7 years ago)
(m)
@kisom: please stop using derogatory language in this forum. I hope u can find another way to express yourself than insulting the people u call pals in this forum.
It's uncalled for to repeatedly insinuate masturbation is common language appropriate enough to register your agreement or disagreement with confessions posted by pals. Grow u and be civil - show modest behavior in a public arena.
Posted: at 18-06-2016 12:49 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pdhamie at 18-06-2016 01:25 AM (7 years ago)
(m)
Yeye people,they didnt go there in the first five days,na after he has spent a whole ten days they choose to go and protest,who dey mumu who abeg..
Posted: at 18-06-2016 01:25 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- BournIdentity at 18-06-2016 02:07 AM (7 years ago)
(m)
mjyabah2 na idiot e be....,,, him ears dey deaf to hear dat kain ur language...,,, no wori I go help u tell RAM tomorrow...,,,,, 4 easy access/penetration to his ears..,, I gettam for stainless plate and spoon,,, folk n knife.... na him special manual sound system be that... anyway is always a way... im ear must to hear this time
Posted: at 18-06-2016 02:07 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3