Naijapals na where una keep Stephen153.....? Posted: at 21-06-2016 10:51 AM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kacylee I see you... One of d two female admins wey naijapals no dey use play.. Make una step up una work Posted: at 21-06-2016 10:57 AM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kison is the star here, so anybody asking for his expulsion, should know we are in a free world . We use this forum to know the team Nigerians, how racist we are. I never knew Nigerians hate each other until I join naijapal. Anyway this is the best forum Posted: at 21-06-2016 10:58 AM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
We no na just be careful star e be nothing else...,,,, abi u see anything else make we for no...? Posted: at 21-06-2016 11:02 AM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I don already tell naijapals not to ban am Dr. Kison na my patient Posted: at 21-06-2016 11:04 AM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onwuchri at 21-06-2016 11:45 AM (7 years ago) (m) plz just as a friend said earlier comments or trying to tarnish any tribe on this site should be looked into, and u find away to sensitize the guys again if their must be a negative or bad news concerning any one we will appreciate if u just say a nigerian without telling the public where he or she hailed from unless wen necessary by so doing it will curtail and reduce most of those inconsequential remark about any one or tribe ,cuz if u ask me we are here as one to educate ,learn and the way forward of every one same as the whole nation .just wanna make common sense. Posted: at 21-06-2016 11:45 AM (7 years ago) | Newbie | |
Reply |
scottchris at 21-06-2016 11:45 AM (7 years ago) (m) Hahahaha.... You guys ate funny with this kison thing... I wish u guys knw this guy... He is such a nice guy nd very annoy no doubt... Hahahaa.... I no know am ooo... He seems nice in his pix...
GOD BLESS NIGERIA!!! Posted: at 21-06-2016 11:45 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50scent at 21-06-2016 12:17 PM (7 years ago) (m) 50 kobo I see you...,,,, you remember ur green notebook today...? no worry Naijapals no fit forget u just like that....? You get hope...!!!!!!!
This is your minister of women affairs nigeria
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU Posted: at 21-06-2016 12:17 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Block the motherphyuker Mr BE CAREFUL...............He's constituting nuisance here everyday Posted: at 21-06-2016 12:30 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oga na u be this...? I beg tell dem make dem no block am...,,,,, e don cool small...,,, make we manage am like that Posted: at 21-06-2016 12:43 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50 kobo so as naijapals drop u,,,, u come form ur own alliance put me inside am and I no no... Na offense u commit oo... without my permission.. No worry u get hope as Naijapals don come out now...,, dem fit recruit u back as b4..... shey u no....? Posted: at 21-06-2016 12:49 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Scottchris forget that tin...,,, abi u no see how Ahmed Yerima looks so clean yesterday as e wear suit....,,,, we all no dem....,,, no be by wetin dem wear.... Na by wetin dey dier moronic okpolo Posted: at 21-06-2016 12:56 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
okuboye at 21-06-2016 01:18 PM (7 years ago) (m) Them don BAN Ajanni tire...., and each time dey release am from their God forsaking prison yard..,,, dem go BAN am d next day....
Na him Ajanni use vex BAN himself totally cos e no worth am.
Ajani inspire me 2join Naijapals in 2011. Naijapals admin don fall my hand Posted: at 21-06-2016 01:18 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okuboye at 21-06-2016 01:25 PM (7 years ago) (m) ENOUGH OF BLASTING KISON, AMONGST EVERY 12 THERE MUST BE A JUDAS... DR KISON IS OUR NAIPALS HERO WHO WECANT DENY....JUST SAYING but kison needs to be careful, Extremely over carefullllllll Posted: at 21-06-2016 01:25 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ENOUGH OF BLASTING KISON, AMONGST EVERY 12 THERE MUST BE A JUDAS... DR KISON IS OUR NAIPALS HERO WHO WECANT DENY....JUST SAYING [/quote I talk say no be u write dat post bcos d english too clean i no how u dey write, now u have proved me write....hahahahahahahaha U can't con a conman... Posted: at 21-06-2016 02:02 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Obaneski at 21-06-2016 02:06 PM (7 years ago) (m) Scottchris forget that tin...,,, abi u no see how Ahmed Yerima looks so clean yesterday as e wear suit....,,,, we all no dem....,,, no be by wetin dem wear.... Na by wetin dey dier moronic okpolo
Guy only your comments don full 60 leave note book, watin dey happen... u no just get chill at all for this june prize moni, choi! guyz don turn gistmania to hustling ground oo... Posted: at 21-06-2016 02:06 PM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
This is your minister of women affairs nigeria
Well done 50scent for the comment u made earlier back then it was the likes of Skypon, Terry, Stephen, Dguy, Ajanni etc make me join that time and na only joke forum i dey stay dat time now admin don admit different mental patients and dem no fit control dem anymore.. Na admin i blame... Posted: at 21-06-2016 02:11 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
At times some news are stale. Please verify how recent a news is before posting it. For those of us that have the app, will love it if can make our comments on news without be redirected to ur website. Lets do it straight from our app. Every comment should be screened before they are posted for everyone to see. That way some stupid comments will never be seen. Apart from the above, I think u are doing great. Posted: at 21-06-2016 02:16 PM (7 years ago) | Newbie | |
Reply |
slimmygal at 21-06-2016 04:41 PM (7 years ago) (f) Chai!!!!!!!!!!!!! All d comments here are so amazing and cool oooooo. Make una keep commenting, but no hating of any tribe or religion. Just do ur thing and move, all i know is start u dont judge people with their comments. Those u think are d craziest and most stupid people can turn out to be best and most intelligent when u get to meet them for real. This forum is just like a fun place for me, nothing personal. I only missed the old commenters back then during Ajanni time, more blessing to u all. I go come back again if i get d chance. Posted: at 21-06-2016 04:41 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okatee at 21-06-2016 05:09 PM (7 years ago) (m) Novice,,,, e be like say na only money u and ur sister come here for...?
OBOI, U NO GO KILL ME WIT LAFF OOOO............ Posted: at 21-06-2016 05:09 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |