Borno State Gov., Kashim Shettima Distributes Rice To Needy Families For Ramadan (Photos) (Page 2)

Date: 22-06-2016 5:56 am (7 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- BournIdentity at 22-06-2016 11:19 AM (7 years ago)
(m)
E try BT make e no stop am
Posted: at 22-06-2016 11:19 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 22-06-2016 11:23 AM (7 years ago)
(m)
As far say some of d poor people wey for don die if not for this bag of rice...,,, e try pass 2face...

Make odas begin dey try like am
Posted: at 22-06-2016 11:23 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- princeoshone at 22-06-2016 12:40 PM (7 years ago)
(f)
Quote from: meli schmidt on 22-06-2016 08:10 AM
Maybe  him want  run for d next  election ,if not y him dey  share  rice, add money cus no b only  rice Dem go boil chop. Tomatoes don cost

No be lie, dem need stew. Angry
Posted: at 22-06-2016 12:40 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- AlutaCon at 22-06-2016 01:41 PM (7 years ago)
(m)
As you dey eat the rice, na so you go dey remember the fingers wey feed you
Posted: at 22-06-2016 01:41 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- zezprincess at 22-06-2016 01:44 PM (7 years ago)
(f)
Hmmm,but why the garri abi ricecome dey carry buhari pictures or A bi na buhari dey manufacture&produce am???
Posted: at 22-06-2016 01:44 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- MOYOSORE1 at 22-06-2016 03:22 PM (7 years ago)
(m)
Nagode megida ALLAH  Cao Alubarika. Thanks one nation one love




Posted: at 22-06-2016 03:22 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- osarobo62 at 22-06-2016 03:49 PM (7 years ago)
(m)
  Grin Grin Grin Grin  see dat aboki teeth for the 2nd picture
Posted: at 22-06-2016 03:49 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Airbender at 22-06-2016 05:47 PM (7 years ago)
(m)
part of change

Posted: at 22-06-2016 05:47 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 27-06-2016 11:28 PM (7 years ago)
(m)
I saw,,,,, stomach infrastructure dey important
Posted: at 27-06-2016 11:28 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]