My Admirer is 50 Yrs Old and he Buys Me Expensive Gifts But I Love a Younger Man- Pls Help (Page 2)

Date: 22-06-2016 1:04 pm (7 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- Vectorcy at 22-06-2016 11:36 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: precious Micheal on 22-06-2016 01:55 PM
Help you? For where?The time wey you dey collect gifts from him,you tell or invite me? Mtcheeeww,Abeg go settle the man cos "Oriri amu ebule,ji ibi ugwo".
lolx
Posted: at 22-06-2016 11:36 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 22-06-2016 11:38 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 22-06-2016 02:29 PM
I blive say she don poke d man bcos why would it be any problem to get rid of him....
haha
Posted: at 22-06-2016 11:38 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- CHRISETTE at 23-06-2016 07:44 AM (7 years ago)
(f)
Just leave him alone you don't have to even ask people to tell you that
Posted: at 23-06-2016 07:44 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 10:41 AM (7 years ago)
(m)
No be today una post this news inside here.....,,,  konfirm PB4
Posted: at 23-06-2016 10:41 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Obaneski at 23-06-2016 08:48 PM (7 years ago)
(m)
Hope you never chop the gift wey don hook ur long throat, well if not then you are free to always tell him off and avoid every form of contact with him and no more familiarity with him but strictly work, but if yes, naim mean say na capital letter OYO u dey oo... Is a one shance!
Posted: at 23-06-2016 08:48 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 12:14 AM (7 years ago)
(m)
I just dey observe
Posted: at 28-06-2016 12:14 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]