RE: What I Love Most About Gistmania & Naijapals and Things I Hate About Naijapals Too (Page 3)

Date: 22-06-2016 4:36 pm (7 years ago) | Author: Naijapals Website
1 2 [3] 4
- Kennycynth at 23-06-2016 10:00 AM (7 years ago)
(f)
abeg wey dickman
Posted: at 23-06-2016 10:00 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okuboye at 23-06-2016 11:26 AM (7 years ago)
(m)
lift ban on Ajanni and Fire-bender and Notify them..../.
Posted: at 23-06-2016 11:26 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 23-06-2016 07:39 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Haso on 23-06-2016 09:00 AM
@Fire_bender dey vex for una gan ooo.. Una delete all him comment points come still ban am.. Make una restore those points and get the dude back on here... Like say d guy dey, I for don win SUREBET for this EURO 2016..!

No disrespect to fire_bender but he was not making any reasonable comment and he was in the habit of waking up old dead posts..
Na one line same comments e dey give which was annoying...So i wasn't surprised he was banned...
Posted: at 23-06-2016 07:39 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Kennycynth at 23-06-2016 08:50 PM (7 years ago)
(f)
wet dickman2 and politicsxguru
Posted: at 23-06-2016 08:50 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Obaneski at 23-06-2016 09:25 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Cyntygal on 23-06-2016 08:50 PM
wet dickman2 and politicsxguru
na true oo way politicsxguru the "wasted generation" guy.. but de guy self can be very annoying..
Posted: at 23-06-2016 09:25 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- Obaneski at 23-06-2016 09:25 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Cyntygal on 23-06-2016 08:50 PM
wet dickman2 and politicsxguru
Posted: at 23-06-2016 09:25 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- dickieponga at 23-06-2016 10:18 PM (7 years ago)
(m)
Naijapals i don come back make i continue my rant...
U guys have d audacity to tell us say una no go tell us if competition dey or not..why..?
Una no no say country hard das y some people dey compete cos dem need d money to take buy fuel to power dere generator which is used to charge dere fones which enables dem to compete.
Look at dis somebody suffer for a whole month and e be top leader until d end of d month wey una con tell am say dere was no competition for d month after im don invest money and time to compete, how do u think he will feel...? Pls ansa me..
Posted: at 23-06-2016 10:18 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 23-06-2016 11:46 PM (7 years ago)
(m)
We need someone we can report to so dat our complaints can be investigated and i would like to nominate Slimmygal for dat position....
We don't even know d personnel working for naijapals why..?
It's like through speculation dis and dat works for admin which we are not sure..why..?
How come you don't have a customer complaints officer why...
How come u allow some beautiful women not to show dere faces why...?
How come naijapals don't have a dating site why..?
And when u create a dating site from dere we can choose our wives and women can choose dere husbands...
And when i ask for personal protection for Slimmygal u never ansa me why..?
The most important is dat since ur inception u have never had a party for ur customers and it's ur customers who are keeping dis company afloat why..?
Don't u think as a show of appreciation u should at least appreciate ur customers by organizing once in a year's party for dem so why haven't u..why..?
U just can't take and take from us ur customers cos dere's a limit to human endurance...
Posted: at 23-06-2016 11:46 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 24-06-2016 06:12 AM (7 years ago)
(m)
Anoda thing admin once someone wins any of ur competition then dey shouldn't be allowed to compete again...
Like i said before u better have a dating forum or site b4 someone beats u to it...
Posted: at 24-06-2016 06:12 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Obaneski at 24-06-2016 08:14 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 23-06-2016 11:46 PM
We need someone we can report to so dat our complaints can be investigated and i would like to nominate Slimmygal for dat position....
We don't even know d personnel working for naijapals why..?
It's like through speculation dis and dat works for admin which we are not sure..why..?
How come you don't have a customer complaints officer why...
How come u allow some beautiful women not to show dere faces why...?
How come naijapals don't have a dating site why..?
And when u create a dating site from dere we can choose our wives and women can choose dere husbands...
And when i ask for personal protection for Slimmygal u never ansa me why..?
The most important is dat since ur inception u have never had a party for ur customers and it's ur customers who are keeping dis company afloat why..?
Don't u think as a show of appreciation u should at least appreciate ur customers by organizing once in a year's party for dem so why haven't u..why..?
U just can't take and take from us ur customers cos dere's a limit to human endurance...
Well said... But you and slimmygal sha, una  Neva tell naijapal wating dey really happen o. 
Posted: at 24-06-2016 08:14 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- kejguv at 24-06-2016 11:16 AM (7 years ago)

 Grin Grin Grin Grin Grin, i cant stop laughing at this guy talking as if Naijapals is a company that deals in buying and selling, referring to readers as customers, this is serious

Posted: at 24-06-2016 11:16 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 24-06-2016 12:53 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: kaygee on 24-06-2016 11:16 AM
Grin Grin Grin Grin Grin, i cant stop laughing at this guy talking as if Naijapals is a company that deals in buying and selling, referring to readers as customers, this is serious
Na true my guy cos anytime u log on dem dey charge u money either from ur computer, laptop or fone so we r customers and without us dem no go get bizness.
No forget d people wey dey advertise dere products here dey pay naijapals abi u tink say na free...? My bruv no be free oo...
Posted: at 24-06-2016 12:53 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 24-06-2016 12:56 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: haji on 24-06-2016 08:14 AM
Well said... But you and slimmygal sha, una  Neva tell naijapal wating dey really happen o. 

Oh boy see me see trouble oo na so one guy Okatee con dey warn me over Slimmygal wetin i do dis guy..?
D guy tell me say na im dey marry am i don warn am sey if i catch am e go see ween...
Slimmy na my girl...
Posted: at 24-06-2016 12:56 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Obaneski at 25-06-2016 01:44 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 24-06-2016 12:56 PM
Oh boy see me see trouble oo na so one guy Okatee con dey warn me over Slimmygal wetin i do dis guy..?
D guy tell me say na im dey marry am i don warn am sey if i catch am e go see ween...
Slimmy na my girl...
no gree oo, after all na one missing rib guys dey find no be 2 so if u see ur own missing rib no let am go....lol
Posted: at 25-06-2016 01:44 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- BournIdentity at 27-06-2016 12:26 PM (7 years ago)
(m)
Novice I beg go help me tell ur 1st wife wey dey here so,,,,,, no be mia d 1 wey run leave u BT dat ray wey dey help u shine ur congo that 2 of u are FOOOLLLSSSSSSSSS.........!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 27-06-2016 12:26 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 27-06-2016 12:28 PM (7 years ago)
(m)
I only waka come peep,,, ,,, ,,, I never come
Posted: at 27-06-2016 12:28 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 05:42 AM (7 years ago)
(m)
Na wetin dey happen here sef....?
Posted: at 28-06-2016 05:42 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- slimmygal at 28-06-2016 08:56 AM (7 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on 23-06-2016 11:46 PM
We need someone we can report to so dat our complaints can be investigated and i would like to nominate Slimmygal for dat position....
We don't even know d personnel working for naijapals why..?
It's like through speculation dis and dat works for admin which we are not sure..why..?
How come you don't have a customer complaints officer why...
How come u allow some beautiful women not to show dere faces why...?
How come naijapals don't have a dating site why..?
And when u create a dating site from dere we can choose our wives and women can choose dere husbands...
And when i ask for personal protection for Slimmygal u never ansa me why..?
The most important is dat since ur inception u have never had a party for ur customers and it's ur customers who are keeping dis company afloat why..?
Don't u think as a show of appreciation u should at least appreciate ur customers by organizing once in a year's party for dem so why haven't u..why..?
U just can't take and take from us ur customers cos dere's a limit to human endurance...
bros, i don laff piss for pant here ooooooo. as u be spokesman for we customers, i dey ur back dey support u.
Posted: at 28-06-2016 08:56 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimmygal at 28-06-2016 08:59 AM (7 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on 23-06-2016 10:18 PM
Naijapals i don come back make i continue my rant...
U guys have d audacity to tell us say una no go tell us if competition dey or not..why..?
Una no no say country hard das y some people dey compete cos dem need d money to take buy fuel to power dere generator which is used to charge dere fones which enables dem to compete.
Look at dis somebody suffer for a whole month and e be top leader until d end of d month wey una con tell am say dere was no competition for d month after im don invest money and time to compete, how do u think he will feel...? Pls ansa me..
format don change, dre own na to take from us and nothing like giving in dre own dictionary again. awun business centre.
Posted: at 28-06-2016 08:59 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimmygal at 28-06-2016 09:04 AM (7 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on 24-06-2016 12:56 PM
Oh boy see me see trouble oo na so one guy Okatee con dey warn me over Slimmygal wetin i do dis guy..?
D guy tell me say na im dey marry am i don warn am sey if i catch am e go see ween...
Slimmy na my girl...
lol. u still never cut okatee brokus? funny u though, inshort anytime i remember say me and u don fight before, i go just dey laff for here. nothing do u my bro, we're all for each other.
Posted: at 28-06-2016 09:04 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Man Arrested After Being Caught Sleeping With His Friend's Wife

  2. How German Police Arrest 11 Nigerians Over Dating Scam

  3. Actress Wumi Toriola Rejoices As She Completes Master’s Degree At Lautech, Shares Photos

  4. Junior Pope; Movie Producer, Adanma Luke Denies Claims That She Abandons Families Boat Mishap

  5. 'Reality TV Show, Social Media Portray My Parents In Bad Light' – 2Baba’s Daughter, Isabella

  6. "I Will Never Play Dumb To Promote A Song" –Popular Rapper, Ice Prince

  7. "If Yahaya Bello Is Not Prosecuted, I’ll Resign" — Olukoyede Vows

  8. 21Yr Old Parents Accuse Of Beating Their 5 Week Old Twin Girls To Death

  9. PHOTOS: How Four Friends Died In Akwa Ibom Auto Crash

  10. Nigerian Software Engineer, Chukwudi Rape 13Yr Old Girl On Children’s Day In Lagos

  11. Traders Count Losses As Fire Destroy Goods Worth Billions Of Naira In Edo

  12. Gunmen Reportedly Kill Nasarawa Monarch’s Police Escort, Abduct Wife, Aide

  13. Tragedy Struck Kaduna Community Again As Bandits Kill 3 Persons, Abduct 8 Others

  14. UPDATE: FAAN Reopens Lagos Airport Runway After Dana Air Incident

  15. Footballer, Odion Ighalo Reveals How Money Took Him To Saudi Arabia

  16. "President Tinubu Will Break 60-Year Power Jinx" - Power Minister, Adelabu Assures

  17. Six Men Sentenced To 140 years Imprisonment For Robbery And Conspiracy In Ekiti

  18. How Cultists Kill Rival In Daughter’s Presence, Abandon Getaway Car In Edo

  19. VID: Lady Shares Her Father's Reaction As She Uses His Head To Stretch Her Wig

  20. Actress, Etinosa Blasts Critics, Defends BBN Star, Phyna Amid Backlash

THIS WEEK
  1. Davido Reveals Fate of Peruzzi And Other Signed Artistes After Dissolving DMW Record Label

  2. Abia Police Parade Suspected Criminals, Including ABSU Student Involved In Fatal Shooting

  3. Pastor, David Odeniyi Seeks Divorce After Wife Strips Him Nak3d In Front Of His Congregation

  4. How Past Abia Govt Paid N107.2 Bn To Contractors For Non-existent Abia Airport & Other Projects

  5. 'Brand Ambassador', Phyna Calls Out Pepsi For Supplying Her Expired Drinks

  6. Lady Who Was Dragged For Wearing a Racy 'Asoebi' Outfit to a Wedding Reception Breaks Silence

  7. Ex-Nigerian Customs Sole Administrator, Omlago Ango Damages Estranged Wife's Abuja Home

  8. Abia State Police Arrest Suspects Linked To Mysterious Death of 23-Yr-Old Hope Chinedu Prosper

  9. UNIPORT Lecturer Caught on Camera Pants Down, S3xually Harassing a Female Student in His Office

  10. Nollywood Actress Toyin Abraham Extends Olive Branch To Funke Akindele,Calls For Industry Unity

TOP MEMBERS: