Naijapal Sugar Mummy Shares this Controversial Testimony About her Young Lover (Page 2)

Date: 27-06-2016 2:57 pm (7 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2] 3
- djnero at 27-06-2016 07:34 PM (7 years ago)
(m)
Madam please its too early for testimony.you should stared how much you've been lavishing on him also;this could be a reason for your joy for the now.
Posted: at 27-06-2016 07:34 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- slimmygal at 27-06-2016 07:35 PM (7 years ago)
(f)
chai! i no even know say dem sugar mummy dey our midst. abeg, where all of una sugar daddies for here, i wan submit c.v
Posted: at 27-06-2016 07:35 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimmygal at 27-06-2016 07:43 PM (7 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on 27-06-2016 03:36 PM
Dis woman has a long fight to keep her man and getting pregnant is not d ansa..
See how long i dey with Ekaette she still disappear from me, she poke everytin pokable in trousers..
She just specialize to poke all naijapals...
I wait for Chrisette so tay dem take am from me...
I chase Zezprincess she too follow anoda man..
Now Slimmygal don follow Okatee.. Man dey suffer e no fit talk na condition... God dey sha..
lol*wink wink*
Posted: at 27-06-2016 07:43 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimmygal at 27-06-2016 07:46 PM (7 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on 27-06-2016 04:30 PM
Okatee, na god catch u dis time, oya i don hold im hands Slimmy abeg hold im blockus really right make i tie am up so na football forum u dey hide.
God catch u today oya slimmy hold im blockus well well, ok i don tie am up...
No worry e no go escape dis time, i don tie am up near d goat...I go see who go help u dis time...
Slimmygal abeg go inside carry scissors come make i comot im blockus..
i no see scissors oooo, na hammer i see, make i bring am come?

okatee, oya run for ur life oooooooo.
Posted: at 27-06-2016 07:46 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zoe61 at 27-06-2016 08:09 PM (7 years ago)
(f)
u could have get married to him first befor getting pregnant for him, African men are like Europian wealther they change their mine every seconds more over the age gap is too much, all the same i wish u well
Posted: at 27-06-2016 08:09 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 27-06-2016 08:19 PM (7 years ago)
(m)
Well, I'm not sure if there's any place in the bible that says a man must be older than his wife.

Posted: at 27-06-2016 08:19 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 27-06-2016 08:51 PM (7 years ago)
(m)
I no come here

Posted: at 27-06-2016 08:51 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Novic at 27-06-2016 09:33 PM (7 years ago)
(m)
Rubbish
Posted: at 27-06-2016 09:33 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Airbender at 27-06-2016 09:39 PM (7 years ago)
(m)
Wetin be de name of dey jass u use on him... coz I knw trust al diz yoruba gals Roll Eyes

Posted: at 27-06-2016 09:39 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dareper at 27-06-2016 09:59 PM (7 years ago)
(m)
Happy romancing
Posted: at 27-06-2016 09:59 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dangote665 at 27-06-2016 10:43 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: micheal tosin on 27-06-2016 06:53 PM
Me too need oooooooo
. Which one did u need, a man? You can confide in me ping me 33321A64
Posted: at 27-06-2016 10:43 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- okatee at 28-06-2016 12:49 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: sanusi modele on 27-06-2016 07:46 PM
i no see scissors oooo, na hammer i see, make i bring am come?

okatee, oya run for ur life oooooooo.
AHHHHH.......I DEY ON MY TOES NW OOO, ONTO SAY I DY ON 4*40 NW.
Posted: at 28-06-2016 12:49 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 28-06-2016 12:51 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 27-06-2016 04:30 PM
Okatee, na god catch u dis time, oya i don hold im hands Slimmy abeg hold im blockus really right make i tie am up so na football forum u dey hide.
God catch u today oya slimmy hold im blockus well well, ok i don tie am up...
No worry e no go escape dis time, i don tie am up near d goat...I go see who go help u dis time...
Slimmygal abeg go inside carry scissors come make i comot im blockus..
ABEG, I NO DO WIT SLIMMY AGAIN. I DON LEAVE HER FR U, HER BRIDE PRICE TOO MUCH FR ME....CARRI HER DY GO OOO...
Posted: at 28-06-2016 12:51 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 28-06-2016 12:52 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 27-06-2016 03:36 PM
Dis woman has a long fight to keep her man and getting pregnant is not d ansa..
See how long i dey with Ekaette she still disappear from me, she poke everytin pokable in trousers..
She just specialize to poke all naijapals...
I wait for Chrisette so tay dem take am from me...
I chase Zezprincess she too follow anoda man..
Now Slimmygal don follow Okatee.. Man dey suffer e no fit talk na condition... God dey sha..
ABEG OOO, I NO FOLO SLIMMY AGAIN OOO
Posted: at 28-06-2016 12:52 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 28-06-2016 12:53 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: micheal tosin on 27-06-2016 06:53 PM
Me too need oooooooo
DICKIEPONGA IS READY, IN AS FAR SAY U GO CARRI AM GO DUBAI.
Posted: at 28-06-2016 12:53 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 28-06-2016 02:00 AM (7 years ago)
(m)
Chai na god just save u my bro, i was just too close cutting does bollocks off nice one bruv now u no how much i love Slimmygal....
Water just dey comot from my eyes cos i no how much i came close to cutting ur balls off...
I too love u Slimmy...
Posted: at 28-06-2016 02:00 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- slimmygal at 28-06-2016 09:18 AM (7 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on 28-06-2016 02:00 AM
Chai na god just save u my bro, i was just too close cutting does bollocks off nice one bruv now u no how much i love Slimmygal....
Water just dey comot from my eyes cos i no how much i came close to cutting ur balls off...
I too love u Slimmy...
lmao, abeg my belle wan burst.
Posted: at 28-06-2016 09:18 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimmygal at 28-06-2016 09:20 AM (7 years ago)
(f)
Quote from: okata matthew on 28-06-2016 12:51 AM
ABEG, I NO DO WIT SLIMMY AGAIN. I DON LEAVE HER FR U, HER BRIDE PRICE TOO MUCH FR ME....CARRI HER DY GO OOO...
lol
Posted: at 28-06-2016 09:20 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 28-06-2016 10:18 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 28-06-2016 02:00 AM
Chai na god just save u my bro, i was just too close cutting does bollocks off nice one bruv now u no how much i love Slimmygal....
Water just dey comot from my eyes cos i no how much i came close to cutting ur balls off...
I too love u Slimmy...
TNK U, I DON GO OO
Posted: at 28-06-2016 10:18 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- CHRISETTE at 28-06-2016 02:01 PM (7 years ago)
(f)
Naijapal sugar mummy what a name
Posted: at 28-06-2016 02:01 PM (7 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3