CRAZY!! See The Mind Blowing Amount A Couple Is Planning To Spend On Their Wedding (Page 2)

Date: 27-06-2016 8:43 pm (7 years ago) | Author: kacy lee
1 [2] 3
- okatee at 27-06-2016 10:36 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: sanusi modele on 27-06-2016 09:29 PM
okatee! okatee!! okatee!!! how many time i call u? watch ur back as u dey waka for road ooooooo.
3TIMES MA, I DON HEAR U, TNKZ. I GO DY EVEN WATCH MY FRONT ND SIDE JOIN.
Posted: at 27-06-2016 10:36 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 27-06-2016 10:40 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 27-06-2016 09:25 PM
I no even get 16,000 naira to propose to Slimmygal never mind marriage..
But I fit sell Okatee to cultists to make the money..
How much is the going price to sell to cultists abeg I wan know..
Okatee is tied down at my house so no problem, dere is a reward for anyone Wey bring any cultists
ABEG, I NO WANT SLIMMY AGAIN. CARRI HER GO OOOOOOOO
Posted: at 27-06-2016 10:40 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vectorcy at 27-06-2016 11:08 PM (7 years ago)
(m)
I seee.....ur bizinessss abi una bziness
Posted: at 27-06-2016 11:08 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- CHRISETTE at 27-06-2016 11:10 PM (7 years ago)
(f)
Let them spend and pay the debt later
Posted: at 27-06-2016 11:10 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- osarobo62 at 27-06-2016 11:47 PM (7 years ago)
(m)
if you live in the UK, it is a very average cost....but when converted to Naira, it becomes astronomical.
Posted: at 27-06-2016 11:47 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- morgan1 at 28-06-2016 01:59 AM (7 years ago)
(m)
Good,,,,
Posted: at 28-06-2016 01:59 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 28-06-2016 02:19 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: victor   on 27-06-2016 11:47 PM
if you live in the UK, it is a very average cost....but when converted to Naira, it becomes astronomical.

My guy i no no where u dey live but if u call dat average u should at least be living in Harlesden for starters or east London abi i lie...?
Posted: at 28-06-2016 02:19 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 28-06-2016 02:28 AM (7 years ago)
(m)
To be honest with u even an average couple can't find dat sort of amount to put down for a mortagage never mend a fcuking marriage I don't think dat marriage would last d number of years the mortgage would, lets be honest with oursefs...
Posted: at 28-06-2016 02:28 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 28-06-2016 04:05 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: sanusi modele on 27-06-2016 09:29 PM
okatee! okatee!! okatee!!! how many time i call u? watch ur back as u dey waka for road ooooooo.
No mind Okatee na mouth im get I don untie am anyway check ur inbox den hala me....
Posted: at 28-06-2016 04:05 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 28-06-2016 04:09 AM (7 years ago)
(m)
Slimmygal check ur inbox i don send u my own list hope e no too plenty....
Na small amount e no pass N 2.5 million to marry me but go thru d list 1st and cancel wetin u no fit afford.
I dey very reasonable...
Posted: at 28-06-2016 04:09 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- factfinding at 28-06-2016 04:42 AM (7 years ago)
(m)
Is not that much why because they don't just wake up and started it, its something they've been planning for long and its once in a life time thing, good luck for the about to be couple, God will provider for you.
Posted: at 28-06-2016 04:42 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- K01abinibi at 28-06-2016 05:11 AM (7 years ago)
(m)
So av food bt cannot eat,some can eat bt av no food.......etc
Posted: at 28-06-2016 05:11 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- K01abinibi at 28-06-2016 05:12 AM (7 years ago)
(m)
So av food bt cannot eat,some can eat bt av no food.......etc
Posted: at 28-06-2016 05:12 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- GermoDon at 28-06-2016 06:21 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 27-06-2016 09:25 PM
I no even get 16,000 naira to propose to Slimmygal never mind marriage..
But I fit sell Okatee to cultists to make the money..
How much is the going price to sell to cultists abeg I wan know..
Okatee is tied down at my house so no problem, dere is a reward for anyone Wey bring any cultists
U no 16k bt u dey all d girls arnd u.i don tel u b4 mak u wire ur account mak i put dt 18k in ur acct wey i supose bal d guy jenny ws owning bt u ignored tink say i dey joke.dey dia naa dey hustle hia for 10k wey u say una dey hustle
Posted: at 28-06-2016 06:21 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kison at 28-06-2016 09:07 AM (7 years ago)
(m)
Y'ALL BETTER be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL...
Posted: at 28-06-2016 09:07 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Donka at 28-06-2016 07:28 PM (7 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin We spent over 20k euros on our wedding... Its actually not a shocking news because Europe weddings cost that much.
Posted: at 28-06-2016 07:28 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- CHRISETTE at 29-06-2016 06:26 AM (7 years ago)
(f)
Their life sha and choice
Posted: at 29-06-2016 06:26 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 29-06-2016 09:09 PM (7 years ago)
(m)
I saw,,,, carry me go next
Posted: at 29-06-2016 09:09 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 9-07-2016 11:04 PM (7 years ago)
(m)
OK NOTED SEEN AND UNDERSTOOD... HMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMM
Posted: at 9-07-2016 11:04 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 9-07-2016 11:04 PM (7 years ago)
(m)
OK NOTED SEEN AND UNDERSTOOD... HMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMM
Posted: at 9-07-2016 11:04 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3