kachasi at 1-07-2016 11:23 AM (7 years ago) (m) noted. congrats Posted: at 1-07-2016 11:23 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
beneno at 1-07-2016 11:45 AM (7 years ago) (m) Reply |
melody941 at 1-07-2016 11:57 AM (7 years ago) (f) Y'ALL BETTER be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL...
thank God, hopefully u can stop your stupid comments bcos it unreasonable, foolish and childish Posted: at 1-07-2016 11:57 AM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Hahahaha..... U dey vex?.... No vex na
Me dey ves na him I con ask am dis kain kweshion....? I no fit just ask persin kweshion shey I dey vesz wey hot slap no go follow am join Posted: at 1-07-2016 12:14 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Airbender at 1-07-2016 12:33 PM (7 years ago) (m) Wetin come happen for kison...
#Air nation shall prevail. Posted: at 1-07-2016 12:33 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hahahahahaha well done my bro Gogoman and u as well Chrisette, now u can pay for waiting all dat time u no appear... Infact Chrisette u fit buy me anoda car and even help me put deposit down for my new flat where i go live with Slimmy... Commiserations to d losers, try harder next time... Admin abeg make una let Slimmy win am next time cos we need the money for our wedding and den we go use some to travel to Dubai for our honeymoon and the rest we go use pay for 1yrs rent payment.. Make una try rig am for Slimmy in July na beg i beg una.. Posted: at 1-07-2016 12:36 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Airbend na hu u be to kison....? kabukabu or Eba-elect...?? Posted: at 1-07-2016 12:38 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
E be lyk say part of change don do una something for here...,,,,, Posted: at 1-07-2016 12:39 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
michaelc80 at 1-07-2016 01:05 PM (7 years ago) (m) congratulations to them Posted: at 1-07-2016 01:05 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
slimmygal at 1-07-2016 01:35 PM (7 years ago) (f) Hahahahahaha well done my bro Gogoman and u as well Chrisette, now u can pay for waiting all dat time u no appear... Infact Chrisette u fit buy me anoda car and even help me put deposit down for my new flat where i go live with Slimmy... Commiserations to d losers, try harder next time... Admin abeg make una let Slimmy win am next time cos we need the money for our wedding and den we go use some to travel to Dubai for our honeymoon and the rest we go use pay for 1yrs rent payment.. Make una try rig am for Slimmy in July na beg i beg una.. lol, funny u. but if naijapals start to dey pay for wedding, flat rent and trip to dubai now. na them go still pay for d 20 kids school fees abi u don forget say family planning no dey reign again. anyway, make gogoman and chrisette come out come buy redwine for us, make we take wash am for them. Posted: at 1-07-2016 01:35 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
GermoDon at 1-07-2016 01:51 PM (7 years ago) (m) Bia dickieponga wia u cum dey naa,i tell u mak u no dey follow gogoman na corny man him b.nw he don chop 20k and u stil dey dia waste ur data dey luk for slimmgal na u cum carry last Posted: at 1-07-2016 01:51 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
GermoDon at 1-07-2016 01:53 PM (7 years ago) (m) Congrats Gogoman and Chrisette Posted: at 1-07-2016 01:53 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50scent at 1-07-2016 02:12 PM (7 years ago) (m) God bless naijapals.com
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU Posted: at 1-07-2016 02:12 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
danielsony at 1-07-2016 02:34 PM (7 years ago) (m) Congrats, Posted: at 1-07-2016 02:34 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
That's nice. Posted: at 1-07-2016 02:44 PM (7 years ago) | Newbie | |
Reply |
Congrats to both of you. Posted: at 1-07-2016 03:09 PM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
slimmygal at 1-07-2016 03:40 PM (7 years ago) (f) Bia dickieponga wia u cum dey naa,i tell u mak u no dey follow gogoman na corny man him b.nw he don chop 20k and u stil dey dia waste ur data dey luk for slimmgal na u cum carry last no worry, na we go win next month. we go buy plenty comments from all of una. Posted: at 1-07-2016 03:40 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Well done
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 1-07-2016 04:00 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dareper at 1-07-2016 04:31 PM (7 years ago) (m) Am happy for u guys. Congratulations Posted: at 1-07-2016 04:31 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
TWO JOBLESS Posted: at 1-07-2016 04:39 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |