djnero at 4-07-2016 11:30 AM (7 years ago) (m) miss bayelsa br..t don fall like flat screen Posted: at 4-07-2016 11:30 AM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Novic at 4-07-2016 11:56 AM (7 years ago) (m) Hmmmmmmm.... Most of this gurl dey beautiful oooooo... Yoruba gurls no they carry last. Posted: at 4-07-2016 11:56 AM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
morgan1 at 4-07-2016 01:09 PM (7 years ago) (m) Posted: at 4-07-2016 01:09 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Miss oyo dikwa fine,FCT dikwa OK. Posted: at 4-07-2016 01:41 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
kison at 4-07-2016 04:27 PM (7 years ago) (m) JUST CONTINUE TO BE CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL………………………………. Posted: at 4-07-2016 04:27 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
slimmygal at 4-07-2016 06:38 PM (7 years ago) (f) chai! see me see miss gombe oooooo, na me dey talk dey i slim. infact, i dey dance shoki for here say i fat pass some people. if dem do pencil test for most of all dis people, na almost all of them go fail especially dis oga jonah sister "her Bosom too dey look ground jare". which of them never born before, make them point am, na all of dem don born keep for one place dem go come dey naked themselves for public for rubbish contest. Posted: at 4-07-2016 06:38 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmmmmmm,,, nark mi tori Posted: at 4-07-2016 09:45 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Them qualify for miss mammi water contest Posted: at 4-07-2016 09:45 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I just dey observe Posted: at 4-07-2016 09:46 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 4-07-2016 11:13 PM (7 years ago) (m) Reply |
Is it necessary to be naked before they show beauty? Let us leave this white men stupidity
Abeg no talk so cos dat na d reason why i wan go see d event...Dem go show dere honeypots..? Posted: at 4-07-2016 11:20 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Chhaaaiiiiiiii life is a Battle Field and not a Bed of Roses nobsmalltin at all...,,,, I just dey observe! Posted: at 5-07-2016 04:23 AM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 05:51 AM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Novic at 5-07-2016 08:25 AM (7 years ago) (m) ome people really need to be careful... Seriously then really need to be careful.... Well life most goes on sha, I just they waka pass. I will soon waka come again and latterly waka go.... Posted: at 5-07-2016 08:25 AM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 5-07-2016 04:37 PM (7 years ago) (m) I am coming,let me consult the Ezemo ( chief priest ) to ask him what to comment AGAIN on this topic.staytuned don't go away.i am coming back Posted: at 5-07-2016 04:37 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pls, why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 04:51 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Vectorcy at 5-07-2016 10:00 PM (7 years ago) (m) Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 10:00 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 5-07-2016 10:01 PM (7 years ago) (m) Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 10:01 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 5-07-2016 10:17 PM (7 years ago) (m) OH,,, THIS LIFE..............HMMMMMMMMMM Posted: at 5-07-2016 10:17 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
No be lie sey lyf no be bed of roses I just dey observe as the matter no be here at all Posted: at 5-07-2016 10:18 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |