I Hawked Moi-Moi At Every Corner Of Lagos- Osinachi Crooner, Humblesmith (Page 2)

Date: 10-07-2016 5:48 pm (8 years ago) | Author: Victor A. Ofoma
1 [2]
- Kennycynth at 12-07-2016 11:36 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: osarobo62 on 10-07-2016 07:16 PM
shooo....only 10 days in JULY, see the number of postings some people don gather...una no dey phuck Huh?. abi una dey post while una dey on top woman Huh?

hahahahahahahahahahaaa....abeg ask them oh
Posted: at 12-07-2016 11:36 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 12-07-2016 11:38 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: osarobo62 on 10-07-2016 07:16 PM
shooo....only 10 days in JULY, see the number of postings some people don gather...una no dey phuck Huh?. abi una dey post while una dey on top woman Huh?

hahahahahahahahahahaaa....abeg ask them oh
Posted: at 12-07-2016 11:38 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 13-07-2016 06:36 AM (8 years ago)
(m)

"I Hawked Moi-Moi At Every Corner Of Lagos- Osinachi Crooner, Humblesmith"
This poster sef

Posted: at 13-07-2016 06:36 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- CHRISETTE at 13-07-2016 09:24 AM (8 years ago)
(f)
Eya my brother
Posted: at 13-07-2016 09:24 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 14-07-2016 03:34 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: GermoDon on 10-07-2016 05:59 PM
U no be d first person to sell Moi moi even Dickieponga stil dey sell uptil nw
Hahahahahahahaha  Cheesy Cheesy
No mind am i get shop for Liverpool street and i dey hawk my moi-moi to even oyinbos wey dey work around dat area....
No be big deal na, some people dey do agbepo and dem dey make am
Posted: at 14-07-2016 03:34 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions