Rahama Indimi has denied being responsible to the audio video posted via her Instagram page. She claims someone she confided in posted the video without her knowledge. She also confirmed that she and Mohammed are divorced.
What she wrote after the cut...
I have been reporting for several years now and I am very interested in visual news reportage with strong inclusion of photos and video multimedia.
Posted: at 24-07-2016 05:33 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Which Audio is she talking about ? So them post leaked Audio here and me Beneno the father of the house no know.oya poster before I open my eyes,repost the Audio now now I wan listen to am
Posted: at 24-07-2016 06:17 PM (8 years ago) | Addicted Hero
EDDYPRINCE at 24-07-2016 06:20 PM (8 years ago) (m)
WHO BE ALL THIS? WATZ THERE STORY,,,,AND WAT AUDIO TAPE IS THAT? PLS MAKE UNA THEY TAKE TIME WE DEY THIS SITE 24HOURS NO STORY OF THIS TWO NOW U COME OUT WITH THIS HALF STORY,,, POSTER COME CHOP SLAP
Posted: at 24-07-2016 06:20 PM (8 years ago) | Addicted Hero
ABEG SOMEBODY FIT EXPLAIN WETIN DIS POSTER DEY TRY TALK HERE BECAUSE NOW NOW I DON DEY VEX DEY THINK WETIN I WAN DO THIS POSTER ANYWAYS TILL I CATCH U BUT MAKE U JUST PUT AM FOR UR MAIN SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 25-07-2016 01:37 PM (8 years ago) | Gistmaniac