It was a sad moment for these two young Nigerian children who were among 150 sub-saharan refugees and migrants were rescued from their overcrowded boat off the coast of Libya while trying to cross the Mediterranean ocean into Italy by a Spanish NGO’s boat. The children lost their mother in Libya on their way to Europe.
A leading migration group says more than 3,000 people have died trying to cross the Mediterranean this year, nearly a 60-percent increase from this time in 2015.
Italy on Thursday launched a campaign ‘Aware Migrants’ warning African migrants of the perils of the sea.
For more scintillating and juicy stories, follow the official Naijapals accounts On Twitter - @Naijapals and Facebook - www.facebook.com/naijapals
I have been reporting on latest news from Nigeria for almost 10 years now. I report on every possible news area I come across, but always ensure my reports are compiled with dignity and fact to uphold my personal values and duty as a journalist
Posted: at 29-07-2016 09:22 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Slimchery at 29-07-2016 10:17 PM (7 years ago) (m)
The europe wey dem dey run dey come we wey dey here done tire just to come house nor easy to because like me i tire for this europe because if you see naija boys for street na beg dem dey beg here if you reach traffic dem dey, super market dem dey anywhere you reach them dey there dey beg and many still dey think say europe of today na same europe of then wey people dey come make am go back, many now dey suffer pass people wey dey house, many dey sleep street and some dey do house to house things to just spend the night and find another place for tomorrow, anyway make una dey come because when dem first tell me i still dey say na lie say dem nor want make i go europe
Posted: at 29-07-2016 10:17 PM (7 years ago) | Gistmaniac

hahhahahahahahahhaahhaha........ Slimchery you funny gan o
Posted: at 29-07-2016 10:24 PM (7 years ago) | Upcoming
What is this madness all about how can a mother be risking d life's of her kids is a pity she didn't make it sorry boys rip woman but who will take care of this kids now, I fear our pple dis na I go enter europe by fire by thunder.
Posted: at 30-07-2016 12:09 AM (7 years ago) | Gistmaniac
slimmygal at 30-07-2016 02:51 AM (7 years ago) (f)
haba! kilode? na by force to go europe ni, abi one babalawo don talk say una no fit make without going to europe. na ignorant and foolishness dey shortten some people lifes. boys, sorry for una mama oooop.
Posted: at 30-07-2016 02:51 AM (7 years ago) | Gistmaniac
waffibabe at 30-07-2016 05:15 AM (7 years ago) (f)
Many people here can't not even pay their house rent.80 percent nigerians here are beggars. Before na only boys do the begging but now go to street market, front of Catholic church or super market. naija boys and girls dey beg.
Posted: at 30-07-2016 05:15 AM (7 years ago) | Gistmaniac
willyking at 30-07-2016 07:35 AM (7 years ago) (m)
60% increase buhari is killing more people than book haram many Nigerian are force to take that deadly journey because of the hard ship buhari put upon them more Nigerians are losing their life daily in search 4 greener pastures the death range is increasing buhari is killing more Nigerians than book haram
Posted: at 30-07-2016 07:35 AM (7 years ago) | Gistmaniac