PHOTOS: Biafran Leader, Nnamdi Kanu Sponsors Football Competition In Kuje Prisons (Page 2)

Date: 30-07-2016 7:34 pm (7 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- morgan1 at 31-07-2016 01:55 AM (7 years ago)
(m)
Cool,,, Cool
Posted: at 31-07-2016 01:55 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- kayveetee at 31-07-2016 02:05 AM (7 years ago)
(m)
Nna see the face of all those aba & Onitsha boys wey dey play 419 for Abuja. Grin
Posted: at 31-07-2016 02:05 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chimkey at 31-07-2016 03:27 AM (7 years ago)
(f)
U can break ur head on d wall for all I care bournidentity or whatever u call urself. Nnamdi Kalu is a leader. And once a leader, always a leader. See d kind of hatred u hv fr ur fellow human being for nothing. Sorry for ur life.
Posted: at 31-07-2016 03:27 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- chimkey at 31-07-2016 03:29 AM (7 years ago)
(f)
Ride on great man and let no idiot stop u!
Posted: at 31-07-2016 03:29 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- BournIdentity at 31-07-2016 05:18 AM (7 years ago)
(m)
I beg tell me wetin d moron lead,,, no be only for pants,, fackebook,,, n twitter and paper una appear abi e never finish ni...? Abi u don go any Igboland wey dem tell u sey na ndi biafra get am..?
Madam point of correction I laugh with human beings BT I shit on human beans
As buffalo headbutt ram,,., na im e come get ram 4  discombulated buffalo opolo like Igbogbi signboard.
Nw madam tell mi who u be,,, human being or human beanz,,.,?
Posted: at 31-07-2016 05:18 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- willyking at 31-07-2016 06:47 AM (7 years ago)
(m)
Pervert no be nnamdi KANU be una problem na una government be una problem if naija  better who go talk about Biafra, if God say naija go divide today he no need big name to do am na one small pikin go start am pray Nigeria and stop ur unnecessary hatred 4 the IBO tribe they are not our problem our government is.
Posted: at 31-07-2016 06:47 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- popinje at 31-07-2016 07:08 AM (7 years ago)
(m)
hmnnn, Kanu don dey use2 him permanent environment...........  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 31-07-2016 07:08 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- BournIdentity at 31-07-2016 01:27 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: willyking on 31-07-2016 06:47 AM
Pervert no be nnamdi KANU be una problem na una government be una problem if naija  better who go talk about Biafra, if God say naija go divide today he no need big name to do am na one small pikin go start am pray Nigeria and stop ur unnecessary hatred 4 the IBO tribe they are not our problem our government is.
Na dis type of ur moronic statement dey make small pikin of spoilt class3 brat dey samma old papa like u tinkin from ur yansh wicked slap. Na 4wich ajepako sch u go dem tell u say IBO and Biaframadness be d same tin BT if u tink say small sense don appear enter ur opolo brain b4 e disappear back,,,., mention any persin 4here wey talk abt 8tin Igbos n if u no no na u gud4notin brainwashed idiot n ur imbecile papa nnamdi kanu be pervert... Born fools
Posted: at 31-07-2016 01:27 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 31-07-2016 01:30 PM (7 years ago)
(m)
I dey wait make one idiot tell me say this/that Igbo governor talk say e belongs to biaframadness...,,, shebi na una brainwashed morons talk say all join,,, all na same same...,,, Grin
Posted: at 31-07-2016 01:30 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Mandrake007 at 31-07-2016 04:01 PM (7 years ago)
(m)
these prisoners look better and fresher than most of the stupid nairaland members.
Posted: at 31-07-2016 04:01 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- kima77same at 31-07-2016 05:11 PM (7 years ago)
(m)
Late night movie, i will watch it tomorrow at 4pm
Posted: at 31-07-2016 05:11 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 31-07-2016 05:25 PM (7 years ago)
(m)
Roll Eyes Roll Eyes
Roll Eyes blind moron mandrake mi no no d kain slap wey turn ur natural amoeba distort face to puff puff run look 4 crazeman to slap u den tell ram wey u dey again to no weda u go need anoda heavy slap from ram
Posted: at 31-07-2016 05:25 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 31-07-2016 05:37 PM (7 years ago)
(m)
Kuje prison na prison,,,,? Thousands of pipo dey survive am dey escape anyhow BT no be prison like kirikiri.., dat 1 no fit happen abi no be dis last mth wey pass wey confam 4 notorious kidnappers escaped from dat yeye place dem talk say na cell,  4 mi na observation room b that 1 wey u fit chop fat like native fowl. Or beta still if kirikiri dey hard dem,,, make dem carry ram go Dodan Barracks
Posted: at 31-07-2016 05:37 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- okatee at 31-07-2016 11:11 PM (7 years ago)
(m)
OGA POSTER, WIC OF D TEAM CARRY LEAGUE
Posted: at 31-07-2016 11:11 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mandrake007 at 1-08-2016 11:41 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 31-07-2016 05:25 PM
Roll Eyes Roll Eyes
Roll Eyes blind moron mandrake mi no no d kain slap wey turn ur natural amoeba distort face to puff puff run look 4 crazeman to slap u den tell ram wey u dey again to no weda u go need anoda heavy slap from ram
Guilty conscience dey worry u?
Posted: at 1-08-2016 11:41 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2]