Zahra Buhari Responds to a Man on Twitter Who Advised Her Not to Marry a Northerner (Page 2)

Date: 02-08-2016 11:27 am (7 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- Anthonimania at 2-08-2016 11:40 PM (7 years ago)
(m)
I will advise you to keep your opinion to yourself...she is already taken. It's the tradition of her family to marry old Northerner the same way her mom was given to Buhari at a young age. HEREDITARY CHARACTERISTIC ALWAYS SHOW THEMSELVES!!!!
Posted: at 2-08-2016 11:40 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- GermoDon at 3-08-2016 06:22 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on  2-08-2016 07:09 PM
OLUCHI5 and EDDYPRINCE i take god beg una if una no want trouble for dis place make una no talk about dis babe at all..
I just sidon here jeje dey look una i no talk...
If i hear weeeiin again from d 2 of u i go tell admin to first of all ban una b4 i go come punish una...
Who dash una woman wen una dey talk about. Abeg make una enter room go read una books....
haha i jus de luk u guys de kil una sef for person wey no knw say une de live Grin
Posted: at 3-08-2016 06:22 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Trueyarn at 3-08-2016 08:39 AM (7 years ago)
(m)
Bros wetin concern u for anoda man palava?life nah choice and moreover anywia God find luv gve am,nah dia she go get am.
Posted: at 3-08-2016 08:39 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Markeve at 3-08-2016 04:55 PM (7 years ago)
(f)
D man nor get work she like marry Afghanistan man wetin b my own inside.
Posted: at 3-08-2016 04:55 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ushahtee at 10-09-2016 11:03 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: OLUCHI5 on  2-08-2016 11:43 AM
make una no confuse that girl oooO, na my wife oooo, I have to warn everybody even baba, make una no try am.
Posted: at 10-09-2016 11:03 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- ushahtee at 10-09-2016 11:13 PM (7 years ago)
(m)
funny pple,day dreamin,nawao is it de recession or wat
Posted: at 10-09-2016 11:13 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- ruchynize at 2-10-2016 11:05 AM (7 years ago)
(f)
I beg I no fit laugh
Posted: at 2-10-2016 11:05 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2]