Both the complaint and the poster are stupid, so because of 6k you come dey disturb our peace for here, when some don spend more than 20k and dem never even kiss sef not to talk of to see pant and them still they spend, then one mumu spend 6k begin dey disturb people, u beta give ur sef sense
Posted: at 19-08-2016 09:27 AM (8 years ago) | Upcoming
EVERYTHING NA NEWS FOR GISTMANIA,,POSTER BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL………………………………. HOW DOES THIS AFFECT THE STATE OF NIGERIA ECONOMY HOW?
Posted: at 19-08-2016 09:29 AM (8 years ago) | Hero
Abeg na Wetin happen. wey dis post dey waka everywhere. Anywhere I turn i go see d post. Naijapals sef don post am reach 3times. Abi una dey help d guy protest?
Posted: at 19-08-2016 02:00 PM (8 years ago) | Addicted Hero
SweetDaddy1 at 19-08-2016 02:22 PM (8 years ago) (m)
I love this photo...She smile at the story, lad if you see that girl and make trouble with her you will end up Spending more more money to bail yourself from police station. You get sense from Nonsense.
Posted: at 19-08-2016 02:22 PM (8 years ago) | Gistmaniac