Boko Haram Leader Abubakar Shekau 'Fatally Wounded' In Nigerian Army Air Strike (Page 2)

Date: 23-08-2016 8:25 am (7 years ago) | Author: kacy lee
1 [2]
- Mynameis1 at 23-08-2016 11:06 AM (7 years ago)
(m)
If it seems to be true congratulations.. But if its not.. You're all bunch of waggots
Posted: at 23-08-2016 11:06 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 23-08-2016 11:53 AM (7 years ago)
(m)
Na GEJ,,, Jonathan mouth wey I hear sey d bastard don die,,,... BT since change come na different tori I dey hear
Posted: at 23-08-2016 11:53 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- odegbalegu at 23-08-2016 12:21 PM (7 years ago)
(m)
but this man has been killed b4 na
Posted: at 23-08-2016 12:21 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Lateef67 at 23-08-2016 01:37 PM (7 years ago)
(m)
GOD wl continue to be wt all of days soldiers pls work hard to bring back the girls
Posted: at 23-08-2016 01:37 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- fmswag at 23-08-2016 02:24 PM (7 years ago)
(m)
D person wey don die dey wound again. I fear fear naija military o. All deir news no dey get evidence. No pix to always confirm deir story.
Posted: at 23-08-2016 02:24 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- CHRISETTE at 23-08-2016 03:20 PM (7 years ago)
(f)
No be today una don dey tell us the story
Posted: at 23-08-2016 03:20 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- SOGaiya at 23-08-2016 07:25 PM (7 years ago)
(m)
 Huh?
Posted: at 23-08-2016 07:25 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sandler at 23-08-2016 09:44 PM (7 years ago)
(m)
WASTED GENERATION
Posted: at 23-08-2016 09:44 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kmoore at 23-08-2016 10:22 PM (7 years ago)
(m)
I am totally disappointed in the Nigerian army and their news. Its a very big shame, all we hear is fake news why the Boko Harams keep doing evil.Babariga.
Posted: at 23-08-2016 10:22 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- warribimboye at 23-08-2016 11:29 PM (7 years ago)
(m)
Shameful country, ordinary boko, una no fit fight, una give sambissa desert ,dem call am forest, only to beat conductor for road dem sabi.
Posted: at 23-08-2016 11:29 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- iykeoo at 24-08-2016 12:56 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: gogoman on 23-08-2016 08:39 AM
una no say u don kill am last year? so now na wounded abi  Roll Eyes Roll Eyes


Bro I have been thinking that am the one that saw the news last year, well is time for Nigeria Gov, rent out some solders to Indians so that they will be acting Indian films with their fake guns.
Posted: at 24-08-2016 12:56 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- kayveetee at 24-08-2016 01:01 AM (7 years ago)
(m)
I logged in, I read & I commented & I know say na lie u this poster dey lie.
Posted: at 24-08-2016 01:01 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tommyjoe55 at 24-08-2016 04:21 AM (7 years ago)
(m)
see story
Posted: at 24-08-2016 04:21 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- BournIdentity at 24-08-2016 05:48 AM (7 years ago)
(m)
Observation is nw on point,,,,
Posted: at 24-08-2016 05:48 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Markeve at 24-08-2016 07:01 PM (7 years ago)
(f)
different story everyday shekau nor dey die.
Posted: at 24-08-2016 07:01 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]