Wow! Video of Oyinbo Man Who has Never Been to Nigeria Speak Edo Language Fluently (Page 2)

Date: 23-08-2016 2:10 pm (7 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- Mykie010 at 23-08-2016 10:14 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: beneno on 23-08-2016 02:45 PM
There is a fresh meat shop in Padova Italy.close to padova train station,opposite one African shop.the shop is run by Italian man and his grown up sons.all of them speaks Igbo,yoruba,Edo etc more than this guy on this video  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
I know d place na opposite okobo shop.that man wey dey see meat.na jehova witness man
Posted: at 23-08-2016 10:14 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 23-08-2016 10:21 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: EDDYPRINCE on 23-08-2016 06:21 PM
THERE IS DIFF BTW ENGLISH AND QUEENS ENGLISH OH,,,, IF U REACH UK THEM NORB GO UNDERSTAND UR ENGLISH I NOR LIE TRY HAM...  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
No mind dem queens english hard pass anytin unless u be public skool boy...
Na american english easy pass and u don't need to reach airport sef to speak yankee english
das y our so called stars dey front with yankee english. Dem no born dem make dem speak queens english....
Posted: at 23-08-2016 10:21 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Tos2130 at 23-08-2016 10:26 PM (7 years ago)
(f)
hummmmmmmmmm
Posted: at 23-08-2016 10:26 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 23-08-2016 10:27 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: kacylee on 23-08-2016 06:15 PM
ME TOO I NEVER REACH UK B4 YET I SPEAK ENGLISH WELLA....OYIBO U TRY SHA
So u think say na english u dey speak abi god help us english..
Abeg go take refund from ur english teacher...
Posted: at 23-08-2016 10:27 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Tos2130 at 23-08-2016 10:28 PM (7 years ago)
(f)
hummmmmmmmmm
Posted: at 23-08-2016 10:28 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 23-08-2016 10:30 PM (7 years ago)
(m)
Mykie010 abeg how much dose Edo girls dey charge for dat place..?
I wan compare market, let me no sha..
Posted: at 23-08-2016 10:30 PM (7 years ago) | Hero
Reply
1 [2]