Check Out Photos of The Most Beautiful Hausa Ladies (Page 2)

Date: 24-08-2016 3:05 pm (7 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- winace at 24-08-2016 08:12 PM (7 years ago)
(f)
Pls poster give us real Hausa girls pictures not Fulani or arab girls pics.
Posted: at 24-08-2016 08:12 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- okatee at 24-08-2016 08:59 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: AlutaCon on 24-08-2016 04:05 PM
You, na correct guy sef ! Make I double pay for one of them and collect am from you.!
OGA, HW MUCH U GET FR HAND? BRING 100 MILLION DOLLARs I GO GIV U D GAL FR D FOURTH PICTURE, I PAY 50 MILLI FR HER.....D THIRD PICTURE NA NO GO AREA, NA SHE B MY NUMBA ONE
Posted: at 24-08-2016 08:59 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Tos2130 at 24-08-2016 10:38 PM (7 years ago)
(f)
LOLSSSSSSS
Posted: at 24-08-2016 10:38 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mojoh at 24-08-2016 11:35 PM (7 years ago)
(m)
Jackiebabe no sabi any other place apart from Lagos & Niger Delta.
Posted: at 24-08-2016 11:35 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- zezprincess at 24-08-2016 11:41 PM (7 years ago)
(f)
Fine but na fulani women fine pass.
Posted: at 24-08-2016 11:41 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 25-08-2016 02:18 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: okatee on 24-08-2016 03:22 PM
DICKY, COMOT EYE FROM ALL OF DEM BODY OOO CUZ I DON PAY ALL OF DEM BRIDE PRICE
Okatee no go pick d one my eye dey look oo...
I dey go Kano u wan come..?
Posted: at 25-08-2016 02:18 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 25-08-2016 02:23 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: ruthie on 24-08-2016 04:20 PM
WHO THEM EPP
Who u epp...?
Posted: at 25-08-2016 02:23 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 25-08-2016 02:29 AM (7 years ago)
(m)
I don talk am b4 say na hausa/fulani girl i go marry i don tire for all dese south girls (Edo, Igbo, Yoruba etc) na poke and money dey dere eye.
I dey go north soon, since una don pick all d girls for dis post make i go carry my own come..
Okatee u dey come with me..?
Posted: at 25-08-2016 02:29 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- okatee at 25-08-2016 03:53 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 25-08-2016 02:29 AM
I don talk am b4 say na hausa/fulani girl i go marry i don tire for all dese south girls (Edo, Igbo, Yoruba etc) na poke and money dey dere eye.
I dey go north soon, since una don pick all d girls for dis post make i go carry my own come..
Okatee u dey come with me..?
NO WORRY, KANO NA MY BASE I GO WELCUM U WEN U CUM...
Posted: at 25-08-2016 03:53 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teral at 25-08-2016 06:11 AM (7 years ago)
(m)
SHE MAKE SENSE.  HOPE SAY NO BE ONE OLD ABOKI YOU WE END UP WITH
Posted: at 25-08-2016 06:11 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- teral at 25-08-2016 06:12 AM (7 years ago)
(m)
SHE MAKE SENSE.  HOPE SAY NO BE ONE OLD ABOKI YOU WE END UP WITH
Posted: at 25-08-2016 06:12 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- teral at 25-08-2016 06:12 AM (7 years ago)
(m)
SHE MAKE SENSE.  HOPE SAY NO BE ONE OLD ABOKI YOU WE END UP WITH
Posted: at 25-08-2016 06:12 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- GermoDon at 25-08-2016 06:15 AM (7 years ago)
(m)
O boi see yariya dem.mak Alhaji catch u dia kwoo
Posted: at 25-08-2016 06:15 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kison at 25-08-2016 09:50 AM (7 years ago)
(m)
JUST CONTINUE TO BE CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
Posted: at 25-08-2016 09:50 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Phil2 at 25-08-2016 12:57 PM (7 years ago)
(m)
who said there mothers are from North Africa?, omo go to North and see them, na because dem no dey wear mini skirts and trousers na im make u no go no dem
Posted: at 25-08-2016 12:57 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- Mynameis1 at 25-08-2016 02:15 PM (7 years ago)
(m)
Beautiful outside.you never know the kind of hearts they possess
Posted: at 25-08-2016 02:15 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]