What Comes To Mind When You See This Photo? (Page 2)

Date: 25-08-2016 8:58 am (7 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3
- dickieponga at 25-08-2016 04:35 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: nametalkam on 25-08-2016 12:34 PM
See commitment, welldone !:) U try no be small, till infinity
Na dis kin tin u dey like, na so u take poke all my girls wey i tell u to collect number from.
Me i no dey for dis one...
Make u give Okatee dis one cos im eye still strong...
Posted: at 25-08-2016 04:35 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 25-08-2016 04:50 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 25-08-2016 09:45 AM
Na bat remain,, ground don set for table tennis.. Poster u gettam for bad service & na hw u dey take paddle ur own make I 4no hw I go take waka come
My bro don't be fooled na poster dey poke d girl...No let Nametalkam fool u oo..
If u ask am for number na fake number e go give u, no bother waka go cos u go waka d whole Sahara desert nottin go comot from ur waka
so just chill for where u dey...
Posted: at 25-08-2016 04:50 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 25-08-2016 04:54 PM (7 years ago)
(m)
Yawa dey here
Posted: at 25-08-2016 04:54 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 25-08-2016 05:09 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 25-08-2016 04:50 PM
My bro don't be fooled na poster dey poke d girl...No let Nametalkam fool u oo..
If u ask am for number na fake number e go give u, no bother waka go cos u go waka d whole Sahara desert nottin go comot from ur waka
so just chill for where u dey...
No nid to ask,,,,,.. tins rilli dey hard for poster that's y shame dey catch am to reply me...,
Posted: at 25-08-2016 05:09 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- osarobo62 at 25-08-2016 05:11 PM (7 years ago)
(m)
wrong side view.
Posted: at 25-08-2016 05:11 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- barackderay at 25-08-2016 05:53 PM (7 years ago)
(m)
enter d place
Posted: at 25-08-2016 05:53 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- sandler at 25-08-2016 07:06 PM (7 years ago)
(m)
WASTED GENERATION
Posted: at 25-08-2016 07:06 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tommy70 at 25-08-2016 07:19 PM (7 years ago)
(m)
INFINITY STYLE
Posted: at 25-08-2016 07:19 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mjyabah2 at 25-08-2016 08:19 PM (7 years ago)
(m)
I was not here at all!! Tell them u did not see me inside this matta. Same olh same olh wwwhhhooolllleee.
Posted: at 25-08-2016 08:19 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- odi2muchi at 25-08-2016 08:23 PM (7 years ago)
(m)
 Tongue Tongue Dis is killer style
Posted: at 25-08-2016 08:23 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- tontes at 26-08-2016 01:51 AM (7 years ago)
(f)
http://TheTasksPay.com/?user=63192
Posted: at 26-08-2016 01:51 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- chybyk at 26-08-2016 04:05 AM (7 years ago)
(m)
This photo was not taken from the right angle
Posted: at 26-08-2016 04:05 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- andyx99 at 26-08-2016 05:14 AM (7 years ago)
(m)
don't comment if your rod is not huge and muscular, free access one hand
Posted: at 26-08-2016 05:14 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- CHRISETTE at 26-08-2016 08:41 AM (7 years ago)
(f)
Men with naughty thoughts
Posted: at 26-08-2016 08:41 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- benokafor at 26-08-2016 08:46 AM (7 years ago)
(m)
Taaaaa!!!! One long thing but be careful at the entrance...
Posted: at 26-08-2016 08:46 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- gogoman at 26-08-2016 09:02 AM (7 years ago)
Online (m)
omo see road!!!
Posted: at 26-08-2016 09:02 AM (7 years ago) | Grande Master
Reply
- kachasi at 26-08-2016 09:12 AM (7 years ago)
(m)
just repent  simple
Posted: at 26-08-2016 09:12 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fertymor at 26-08-2016 10:48 AM (7 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked
Posted: at 26-08-2016 10:48 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 26-08-2016 11:07 AM (7 years ago)
(m)
Just dey observe...,
Posted: at 26-08-2016 11:07 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- oshowfree2 at 26-08-2016 11:46 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Giftous1 on 25-08-2016 09:04 AM
Who e epp ...oya were are tha home guys..ati take over Tongue

U sabi do that style?
Posted: at 26-08-2016 11:46 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
1 [2] 3