TODAY! We Are Wishing All Our Naijapals/Gistmanians A Happy New Month!! (Page 2)

Date: 01-10-2016 12:01 am (7 years ago) | Author: Victor A. Ofoma
1 [2]
- kison at 1-10-2016 11:35 AM (7 years ago)
(m)
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 1-10-2016 11:35 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Trueyarn at 1-10-2016 11:54 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: beneno on  1-10-2016 07:32 AM
same to you MA,chai I no fit happy as I hear say u dey go bach today,i beg when u come back from the Beach try post some of your Bikin pics on your profile because I don taya to dey watch only Boba and Wrapper pics there all the time for ur profile.  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Beneno wetin dey hungry you no dey Europe again,come back home come salute Aunty winance wella make we follow groove the matter together if not nah so so Buba you go dey see for picture,nothing good like Koro-Koro matter.
Posted: at 1-10-2016 11:54 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Trueyarn at 1-10-2016 12:07 PM (7 years ago)
(m)
Kudos to una Naijapals and all the honorable members wey dey make this site happen.Sister Winace,Dareper,Freethinker,Beneno,Gogoman and Ajanni the run away Naijapals soldier with every other Padi wey still dey burst my dada with comments,Bournidentity,Mr careful A.K.A Kison.
Posted: at 1-10-2016 12:07 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vicky_joseph at 1-10-2016 01:10 PM (7 years ago)
(f)
This is serious
Posted: at 1-10-2016 01:10 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sandler at 1-10-2016 01:40 PM (7 years ago)
(m)
WASTED GENERATION
Posted: at 1-10-2016 01:40 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]