Amaechi Looks Angry As He Test Rides Abuja-Kaduna Rail Line (Photo) (Page 2)

Date: 01-06-2016 8:21 pm (7 years ago) | Author: kacy lee
1 [2]
- morgan1 at 2-06-2016 12:35 AM (7 years ago)
(m)
Na small,,,small change dey come so,,,,,make una just dey look
Posted: at 2-06-2016 12:35 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- kaynatty187 at 2-06-2016 05:12 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: mr gogo on  1-06-2016 08:28 PM
Small time now armed robbers go dey rob inside am  Roll Eyes
Harmed robbers don't rob inside nigerian trains.adequate security is always provided. Every coach has ppl looking after them
Posted: at 2-06-2016 05:12 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- mikedonng at 2-06-2016 06:27 AM (7 years ago)
(m)
gud fr him
Posted: at 2-06-2016 06:27 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- maxzy277 at 2-06-2016 07:58 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Quest on  1-06-2016 08:35 PM
What is he commissioning? The one PDP did or the one they did?
I just dey look them because i know till dem tenor finish dem no go do anything close this one......
I JUST DEY LOOK THEM
So they should leave it un commission because it's a PDP's Project. Bad belle ppl, Enemies of good thing.
Posted: at 2-06-2016 07:58 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wamm33 at 2-06-2016 10:42 AM (7 years ago)
(m)
BASTARDS , WHY ANGRY? NO 20PERCENT BRIBE? THIEF
Posted: at 2-06-2016 10:42 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- GermoDon at 2-06-2016 06:50 PM (7 years ago)
(m)
the train sef na fourth class so  why he no go angry he dey see real híghspeed first class train in Germany wia he normally kool his head wit our country moni dem dey bank in europe
Posted: at 2-06-2016 06:50 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- CHRISETTE at 3-06-2016 01:46 PM (7 years ago)
(f)
He should be
Posted: at 3-06-2016 01:46 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- mariodebishop at 3-06-2016 04:04 PM (7 years ago)
(m)
hummn matters arising how do you know he  is angry
Posted: at 3-06-2016 04:04 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- scottchris at 8-06-2016 10:00 AM (7 years ago)
(m)
Who e epp?

Posted: at 8-06-2016 10:00 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Airbender at 11-06-2016 05:57 PM (7 years ago)
(m)
part of change

Posted: at 11-06-2016 05:57 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 11-06-2016 06:00 PM (7 years ago)
(m)
Na part of change make u dey live ur animalistic lyf dey roam all about for street..?
Posted: at 11-06-2016 06:00 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EL-Nath at 11-06-2016 07:47 PM (7 years ago)
(m)
Gogoman i dey feel u, you no dey lie my broda.
Posted: at 11-06-2016 07:47 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- michaelc80 at 12-06-2016 08:28 PM (7 years ago)
(m)
Business man
Posted: at 12-06-2016 08:28 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vectorcy at 14-06-2016 09:03 PM (7 years ago)
(m)
.life is really hard for some people.
Posted: at 14-06-2016 09:03 PM (7 years ago) | Hero
Reply
1 [2]