This Is Why You Must Respect The Boldness Of Port Harcourt Girls (Photos) (Page 2)

Date: 01-07-2016 9:42 am (7 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2] 3 4 5
- kison at 1-07-2016 07:48 PM (7 years ago)
(m)
EVERYTHING NA NEWS FOR NAIJA..... Sad Sad Sad Sad
Posted: at 1-07-2016 07:48 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 1-07-2016 08:44 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: reaper on  1-07-2016 06:14 PM
Not new, we see many of them everyday
As in, I tire for wetin some people dey call news

Posted: at 1-07-2016 08:44 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- snowblack01 at 1-07-2016 09:36 PM (7 years ago)
(f)
Porta bae's wey don tear eye finish... Poster da one na small tin..u neva chi chunchin
Posted: at 1-07-2016 09:36 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- Novic at 1-07-2016 10:54 PM (7 years ago)
(m)
Wetin concern person with her life
Posted: at 1-07-2016 10:54 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- willyking at 1-07-2016 10:56 PM (7 years ago)
(m)
Fine legs
Posted: at 1-07-2016 10:56 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yawa_don_gas at 2-07-2016 02:06 AM (7 years ago)
(m)
Yawa dey
Posted: at 2-07-2016 02:06 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 2-07-2016 02:06 AM (7 years ago)
(m)
All na for yawa parole
Posted: at 2-07-2016 02:06 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 2-07-2016 04:50 AM (7 years ago)
(m)
Nothing dey here to observe
Posted: at 2-07-2016 04:50 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 2-07-2016 04:50 AM (7 years ago)
(m)
Poster you better take your time before I go smash am for you
Posted: at 2-07-2016 04:50 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Tskills at 2-07-2016 09:34 AM (7 years ago)
(m)
 Evil marmaid spirits looking for whom to devour
Posted: at 2-07-2016 09:34 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- EDDYPRINCE at 4-07-2016 11:46 PM (7 years ago)
(m)
TO WHOM IT MAY CONCERN!!!!! Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-07-2016 11:46 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 5-07-2016 03:32 AM (7 years ago)
(m)
Chhaaaiiiiiiii life is a Battle Field and not a Bed of Roses nobsmalltin at all...,,,,
I just dey observe!
Posted: at 5-07-2016 03:32 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 5-07-2016 05:14 AM (7 years ago)
(m)
Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 05:14 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Novic at 5-07-2016 09:19 AM (7 years ago)
(m)
Some people really need to be careful... Seriously then
really need to be careful.... Well life most goes on sha, I just
they waka pass. I will soon waka come again and latterly
waka go....
Posted: at 5-07-2016 09:19 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 5-07-2016 04:13 PM (7 years ago)
(m)
Pls, why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 04:13 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 5-07-2016 05:53 PM (7 years ago)
(m)
I am coming,let me consult the Ezemo ( chief priest ) to ask him what to comment AGAIN on this topic.staytuned don't go away.i am coming back
Posted: at 5-07-2016 05:53 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 5-07-2016 05:53 PM (7 years ago)
(m)
Yawa things dey na so we dey c am, everywhere I go yawa. Yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 05:53 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 5-07-2016 09:45 PM (7 years ago)
(m)
No be lie sey lyf no be bed of roses I just dey observe as the matter no be here at all
Posted: at 5-07-2016 09:45 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 5-07-2016 11:19 PM (7 years ago)
(m)
OH,,, THIS LIFE..............HMMMMMMMMMM
Posted: at 5-07-2016 11:19 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 5-07-2016 11:20 PM (7 years ago)
(m)
Just negodu nobsmalltin at all,,,.. I just dey observe
Posted: at 5-07-2016 11:20 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3 4 5