Cameroonian Soldiers Mock BIAFRA Republic As They Arrest Nigerian Students With Debts

Date: 02-12-2016 12:19 am (7 years ago) | Author: Daniel Bosai
[1] 2
- at 2-12-2016 12:19 AM (7 years ago)
(m)
Security forces in Cameroon violently cracked down on a student protest at the University of Buea on November 29. The city is the administrative centre of the country's mainly English-speaking southwest region. The protesters were calling on the authorities to do away with financial penalties when students fail to pay tuition fees on time.












Posted: at 2-12-2016 12:19 AM (7 years ago) | Addicted Hero
- gogoman at 2-12-2016 12:40 AM (7 years ago)
(m)
wetin biafra dey find there!! make dem support naija and be one dem no won gree.. see wetin yeye cameroon do una .. shame dey catch me
Posted: at 2-12-2016 12:40 AM (7 years ago) | Grande Master
Reply
- emma4love3 at 2-12-2016 12:43 AM (7 years ago)
(m)
ok good for them they shuld always behave well
Posted: at 2-12-2016 12:43 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- chukkychukky at 2-12-2016 12:56 AM (7 years ago)
(m)
dat guy get big head, i knw say na book full am.

Posted: at 2-12-2016 12:56 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DJSNIPPER at 2-12-2016 01:11 AM (7 years ago)
(m)
Yes, we are biafrans. Haile biafra the land of freedom. The maltreatment is enough. The discrimination is enough , the marginalisation is enough.
Posted: at 2-12-2016 01:11 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- quitemtalkn at 2-12-2016 01:26 AM (7 years ago)
(m)
This is accytrakparavoris
Posted: at 2-12-2016 01:26 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- beneno at 2-12-2016 01:37 AM (7 years ago)
(m)
 TWIMC  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 2-12-2016 01:37 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Chericoco at 2-12-2016 02:00 AM (7 years ago)
(f)
Quote from: chukkychukky on  2-12-2016 12:56 AM
dat guy get big head, i knw say na book full am.
Lol! Na only di guy head you see?  Grin
Posted: at 2-12-2016 02:00 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sugarbae at 2-12-2016 05:07 AM (7 years ago)
(f)
Quote from: MINISTER2013 on  2-12-2016 03:18 AM
i dont support camroun for this action,we are 1 family,meanwhile this can uplift some1 from recession
all dese sites are fake so don't bother wasting ur time
Posted: at 2-12-2016 05:07 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- Trueyarn at 2-12-2016 06:50 AM (7 years ago)
(m)
Nah who waka anyhow go see anyhow.
Posted: at 2-12-2016 06:50 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- CHRISETTE at 2-12-2016 06:51 AM (7 years ago)
(f)
My brother comot for Cameroon
Posted: at 2-12-2016 06:51 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Trueyarn at 2-12-2016 06:51 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: quitemtalkn on  2-12-2016 01:26 AM
This is accytrakparavoris
One day you go knack grammar wey them go take find you reach house."Lol
Posted: at 2-12-2016 06:51 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- jeroba1 at 2-12-2016 07:44 AM (7 years ago)
(m)
ok ooooo.
Posted: at 2-12-2016 07:44 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 2-12-2016 10:01 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: gogoman on  2-12-2016 12:40 AM
wetin biafra dey find there!! make dem support naija and be one dem no won gree.. see wetin yeye cameroon do una .. shame dey catch me
na the same question wey i wan ask mr. poster. Embarrassed Embarrassed Embarrassed
na when my naija people go no say tribe e no matter?.  wetin concern naija (Nigeria/Biafra) for the student riot wey dey happen for Cameroon?
@nametalkam, the protest by students of the University of Buea was due to the non-payment of the Presidential grants of academic excellence to students and also cancellation of tuition fees (10,000 francs), imposed on all late registration by students. Angry Angry Angry
Posted: at 2-12-2016 10:01 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- kenshin2 at 2-12-2016 10:36 AM (7 years ago)
(m)
That is what u get when u leave ur home to make trouble in another man's home...BRUTALITY!
Posted: at 2-12-2016 10:36 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 2-12-2016 10:52 AM (7 years ago)
(m)
This poster is a chronic moronic moron this is not abt  biafra ijiot poster

Posted: at 2-12-2016 10:52 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- AmazingMarie at 2-12-2016 10:53 AM (7 years ago)
(f)
eyah this is painful
Posted: at 2-12-2016 10:53 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- AmazingMarie at 2-12-2016 10:54 AM (7 years ago)
(f)
Quote from: chukkychukky on  2-12-2016 12:56 AM
dat guy get big head, i knw say na book full am.
the guy gho know book I dey see am for his face.
Posted: at 2-12-2016 10:54 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- dynasty4all at 2-12-2016 12:00 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: gogoman on  2-12-2016 12:40 AM
wetin biafra dey find there!! make dem support naija and be one dem no won gree.. see wetin yeye cameroon do una .. shame dey catch me
O BOY U NO KNOW AYTHING...............
CAMEROUN DEY CALL THEIR FELLOW CAMEROONIANS ENGLISH SPEAKING SIDE BIAFRA
Posted: at 2-12-2016 12:00 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HSEMAN1 at 2-12-2016 12:51 PM (7 years ago)
(m)
GOOD FOR YOU ALL. COME BACK HOME.(NIGERIA)

Posted: at 2-12-2016 12:51 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
[1] 2