The

Date: 16-03-2010 5:19 pm (14 years ago) | Author: Michael Omo
- at 16-03-2010 05:19 PM (14 years ago)
(m)
This Turai self na wetin be her imagination, in fact na wetin be her mission for this country.
She don use this big Nigeria sotey, even the husband self com tire, yet the yeye woman no want leave this country alone. Na wa o, Some women get mind oooooooo. Ha, person do sotey, even the husband na him first tire, to the extent the man come begin dey tear inside him body, the woman still no want change. She come carry the husband go Saudi make them dey come begin patch patch the man


Posted: at 16-03-2010 05:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac
- spekay at 17-03-2010 02:38 AM (14 years ago)
(m)
na wa o

Posted: at 17-03-2010 02:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- irule at 17-03-2010 08:50 PM (14 years ago)
(m)
hmmm

Posted: at 17-03-2010 08:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheenor at 17-03-2010 09:00 PM (14 years ago)
(m)
omo no be only you the tin don tire me sef... if dem give me gun ma shot her Olorun i won't hesitate to do it...

Posted: at 17-03-2010 09:00 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- fabmic at 17-03-2010 10:08 PM (14 years ago)
(m)
turai don vow sote ee, she go dey use Nigerians sote, sote sote sote ee she go die.
Posted: at 17-03-2010 10:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 18-03-2010 12:00 AM (14 years ago)
(m)
She get power, mind and agility pass all these our naija chiftain... I dey wonder which kind power she get and where the power dey come from...

Posted: at 18-03-2010 12:00 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply