PHOTOS - Tee Billz Shares New Playful Photos Of Him With His Son On Instagram

Date: 22-01-2017 9:18 pm (7 years ago) | Author: success Xenab
- at 22-01-2017 09:18 PM (7 years ago)
(m)


Tee billz shared these photos of him with his son Jamil Balogun via IG.

View more photos below..





Posted: at 22-01-2017 09:18 PM (7 years ago) | Hero
- beneno at 22-01-2017 10:12 PM (7 years ago)
(m)
The small pikin don dey fine come small small  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 22-01-2017 10:12 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- beneno at 22-01-2017 10:13 PM (7 years ago)
(m)
The small pikin don dey fine come small small .E be like them don dey robb am Skin Light abi ni Caro White Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 22-01-2017 10:13 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- akinmanchy at 22-01-2017 10:17 PM (7 years ago)
(m)
All na for show, why him nor dey share pics of his other kids? Abegi

Posted: at 22-01-2017 10:17 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- chukkychukky at 22-01-2017 10:29 PM (7 years ago)
(m)
wetin i wan talk, infact talk don finish for my moutg Huh?

Posted: at 22-01-2017 10:29 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ufuoma_ at 22-01-2017 11:24 PM (7 years ago)
(f)
Your son look great without the tongue thing.
Posted: at 22-01-2017 11:24 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- james987 at 23-01-2017 12:19 AM (7 years ago)
(m)
This pattern of bring out tongue.. Na wa ooo
Posted: at 23-01-2017 12:19 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Markeve at 23-01-2017 01:45 AM (7 years ago)
(f)
@Beneno na true u real talk.
Posted: at 23-01-2017 01:45 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kacylee at 23-01-2017 07:15 AM (7 years ago)
Online (f)
this boy don grow ooo

Posted: at 23-01-2017 07:15 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 25-01-2017 02:33 AM (7 years ago)
(m)
I saw,,,.,,


Lyf na phase to face..,,,...,,.......
Posted: at 25-01-2017 02:33 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply