Photos From Ahmed Musa's Traditional Wedding To Juliet In Ogoja, Cross Rivers State

Date: 02-07-2017 7:17 am (6 years ago) | Author: kacy lee
- at 2-07-2017 07:17 AM (6 years ago)
(f)

Ahmed Musa had his traditional wedding to his wife, Juliet, in Ogoja, Cross Rivers state on Saturday July 1st. Comedian Ushbebe, Seyi Law, footballer Onazi Ogenyi and others attended the wedding. See more photos after the cut...













Posted: at 2-07-2017 07:17 AM (6 years ago) | Addicted Hero
- Markeve at 2-07-2017 08:09 AM (6 years ago)
(f)
small pikin wey dey marry marry Muslims and women is only God that will deliver them.
Posted: at 2-07-2017 08:09 AM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
- morgan1 at 2-07-2017 09:41 AM (6 years ago)
(m)
 Roll Eyes
Posted: at 2-07-2017 09:41 AM (6 years ago) | Hero
Reply
- gogoman at 2-07-2017 02:00 PM (6 years ago)
(m)
Quote from: Markeve on  2-07-2017 08:09 AM
small pikin wey dey marry marry Muslims and women is only God that will deliver them.



wetin muslim do u? but if she go marry a smelling white fat man from Holland now you go dey happy! una dey mad , why una hate una fellow AFRICANS?
Posted: at 2-07-2017 02:00 PM (6 years ago) | Grande Master
Reply
- GIDAN4u at 2-07-2017 02:28 PM (6 years ago)
(m)
Quote from: gogoman on  2-07-2017 02:00 PM


wetin muslim do u? but if she go marry a smelling white fat man from Holland now you go dey happy! una dey mad , why una hate una fellow AFRICANS?
... Correct words.. Na stupidity they worry him...
Posted: at 2-07-2017 02:28 PM (6 years ago) | Newbie
Reply
- SOGaiya at 2-07-2017 02:48 PM (6 years ago)
(m)
seeing d test of dis age
Posted: at 2-07-2017 02:48 PM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
- benosky4 at 2-07-2017 04:35 PM (6 years ago)
(m)
U can take monkey away from the bush but you can't take away Bush from the monkey.

Posted: at 2-07-2017 04:35 PM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
- osayan1 at 2-07-2017 05:42 PM (6 years ago)
(m)
we don see ham poster u try,u go d wedding@poster
Posted: at 2-07-2017 05:42 PM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
- schmit at 2-07-2017 05:57 PM (6 years ago)
(f)
D guy with dark glasses needs to change him armpit roll. Dey sweat badly
Posted: at 2-07-2017 05:57 PM (6 years ago) | Hero
Reply
- segfol at 3-07-2017 07:55 AM (6 years ago)
(m)
Congrats
Posted: at 3-07-2017 07:55 AM (6 years ago) | Newbie
Reply
- ruthie at 3-07-2017 10:57 AM (6 years ago)
(f)
NOTHING WE NO GO SEE
Posted: at 3-07-2017 10:57 AM (6 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 26-07-2017 05:11 AM (6 years ago)
(m)
Roll Eyes                                                                           
Posted: at 26-07-2017 05:11 AM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply