Video shows buses filled with members of the Indigenous People of Biafra, IPOB, who called themselves Biafra Lion Squad from Anambra state heading to their leader Mazi Nnamdi Kanu’s home in Abia state after the Nigerian army’s inversion on Sunday.
Biafra Lion Squad from Anambra head to Kanu’s home after military inversion
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
Posted: at 11-09-2017 11:42 PM (6 years ago) | Addicted Hero
I dey pity una Sha... Joblessness dey lead to many things. I no think say any person wey get better work for hand or better business go leave am dey follow this guy around.. make he just lobby for Saudi Arabia or America since the Jews never help am yet,so that them go help am turn naija to Syria. Once the deed is done,we go know which people go lose pass. The flies that never listens,follows the corpse down to the grave.
Posted: at 12-09-2017 09:09 AM (6 years ago) | Hero
kayveetee at 12-09-2017 10:05 AM (6 years ago) (m)
Nigerians no dey ever learn. If gbege burst now, him go run go neighbouring or foreign country leaving you fools to die a wasted death. My advice 4 U, the fear of Army is the beginning of wisdom
Posted: at 12-09-2017 10:05 AM (6 years ago) | Gistmaniac
This is serious ooooo..... make I just dey waka pass..... abeg I dey waka pass, I will come and comment later. This one weak me ooooo, well life must goes on. I dey waka come bare
Posted: at 24-09-2017 04:40 PM (6 years ago) | Hero
Nigerians no dey ever learn. If gbege burst now, him go run go neighbouring or foreign country leaving you fools to die a wasted death. My advice 4 U, the fear of Army is the beginning of wisdom
tell them
Posted: at 24-09-2017 04:50 PM (6 years ago) | Gistmaniac