Naija people must stop oyinbo abreviations, we get our own!! (Page 5)

Date: 10-04-2010 8:54 pm (14 years ago) | Author: 14_Inches
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 11
- ademola78 at 19-04-2010 12:50 PM (13 years ago)
(m)
hmmmmmm?
Posted: at 19-04-2010 12:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mistura at 19-04-2010 12:52 PM (13 years ago)
(f)
ur m neva still finish

Posted: at 19-04-2010 12:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-04-2010 01:02 PM (13 years ago)
(m)
hahahahaha.... Grin
Posted: at 19-04-2010 01:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- MrDon at 19-04-2010 01:06 PM (13 years ago)
(m)
Kris why u dey laf na???
Mistura watin i do na?  i only ask how u dey Grin
Posted: at 19-04-2010 01:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mistura at 19-04-2010 01:09 PM (13 years ago)
(f)
kris wats funny


mr don u know, make i no talk

Posted: at 19-04-2010 01:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ademola78 at 19-04-2010 01:46 PM (13 years ago)
(m)
Oga don, e be like say you don cross boundary o...
Posted: at 19-04-2010 01:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-04-2010 01:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Mistura on 19-04-2010 01:09 PM
kris wats funny


mr don u know, make i no talk
madam, nothing oo... just don't know why am so happy today... Grin
Posted: at 19-04-2010 01:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ademola78 at 19-04-2010 02:26 PM (13 years ago)
(m)
U don find wife?
Posted: at 19-04-2010 02:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-04-2010 02:31 PM (13 years ago)
(m)
you get one to give to me?...
Posted: at 19-04-2010 02:31 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Mistura at 19-04-2010 03:01 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 19-04-2010 01:56 PM
Quote from: Mistura on 19-04-2010 01:09 PM
kris wats funny

thankGod


mr don u know, make i no talk
madam, nothing oo... just don't know why am so happy today... Grin

Posted: at 19-04-2010 03:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ademola78 at 19-04-2010 03:07 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-04-2010 02:31 PM
you get one to give to me?...

Shuo ! na me go find wife give u?

All d ladies wey booku for here nko?  Angry
Posted: at 19-04-2010 03:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-04-2010 03:34 PM (13 years ago)
(m)
then why you come dey ask unnecessary question?.
Posted: at 19-04-2010 03:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- itmomoh at 19-04-2010 03:52 PM (13 years ago)
(m)
but dis na dictionary oooo
Posted: at 19-04-2010 03:52 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- MrDon at 19-04-2010 04:20 PM (13 years ago)
(m)
hmmm mistura tell me na

Kris why u dey happy???
Posted: at 19-04-2010 04:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- add12 at 19-04-2010 04:23 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: MrDon on 19-04-2010 04:20 PM
hmmm mistura tell me na

Kris why u dey happy???
him mama just born
Posted: at 19-04-2010 04:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ademola78 at 19-04-2010 05:06 PM (13 years ago)
(m)
lol
Posted: at 19-04-2010 05:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 14_Inches_Long at 19-04-2010 06:49 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: MrDon on 19-04-2010 01:06 PM
Kris why u dey laf na???
Mistura watin i do na?  i only ask how u dey Grin


Gbam !!!!! he don happen !!!! See, I don tell you. the yam wey you chop for credit behind na here yawa go gash!!! This na payback time!!!

Misitura baby, I like you sha, you no dey take nonsense from any 1.

Carry go, i dey your back and front  !!!!!

14_Inches
Posted: at 19-04-2010 06:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Beckie001 at 19-04-2010 07:22 PM (13 years ago)
(f)
NTT MIDG- Na true talk. Make i dey go.
Posted: at 19-04-2010 07:22 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- moneyinbrakemi at 19-04-2010 07:55 PM (13 years ago)
(m)
Nyce Try 14.Inches
Thumbs up
Posted: at 19-04-2010 07:55 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- vicmind at 21-04-2010 07:35 PM (13 years ago)
(m)
 Make i add one join am Men u too good-(utg)
Posted: at 21-04-2010 07:35 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 11

fire TRENDING GISTS fire