What Will Happen To Senator Abaribe, Others If Nnamdi Kanu Fails To Appear In Court - Presidency (Page 2)

Date: 25-09-2017 12:13 pm (6 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- Novic at 26-09-2017 12:54 AM (6 years ago)
(m)
This is serious ooooo..... make I just dey waka pass..... abeg I dey waka pass, I will come and comment later.
This one weak me ooooo, well life must goes on.
I dey waka come bare
Posted: at 26-09-2017 12:54 AM (6 years ago) | Hero
Reply
- tegonwa at 26-09-2017 08:11 AM (6 years ago)
(m)
Why Accept To Act As Sureties To A Very Recalcitrant Man?Why?Hmm Just Pray He Appears In Court.Quite Hopeless!Nawaa O!
Posted: at 26-09-2017 08:11 AM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Oworen25 at 26-09-2017 08:24 AM (6 years ago)
(m)
This one is none of my business at all
Posted: at 26-09-2017 08:24 AM (6 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 26-09-2017 11:06 AM (6 years ago)
(m)
@kmoore local..., I beg sey shame no catch that mouth u take talk u've been watching ur village TV ni...?,, uncircumcised pig if I ask u weda u b xtain or Judaism, ugo talk sey both.. Confused mugurity mumu, the hegoat wey dey lead u,, uno sabi spell im name but u sabi chop d leaves wey e dey cari give u ba..?_, d moronic moron wey u b don dey chronic
Posted: at 26-09-2017 11:06 AM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Novic at 28-09-2017 12:09 AM (6 years ago)
(m)
This is serious ooooo.... make person just dey observed, abeg I just dey waka pass
make I just dey waka pass
I will later comments jare
life must goes on
Posted: at 28-09-2017 12:09 AM (6 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 28-09-2017 05:12 AM (6 years ago)
(m)
Roll Eyes                                                                           
Posted: at 28-09-2017 05:12 AM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]