Who makes the first move (Page 2)

Date: 12-04-2010 3:22 pm (13 years ago) | Author: Omoloye Abdullah
1 [2]
- acaalliy at 13-04-2010 11:42 AM (13 years ago)
(m)
sorry poster, check other site naija pal no dey love. pele. remember to change ur pics when trying ur luck in other site. good luck
Posted: at 13-04-2010 11:42 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- wallas at 13-04-2010 11:45 AM (13 years ago)
(m)
u dey follow pursue am...abeg make our babes try to show love na?
Posted: at 13-04-2010 11:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- acaalliy at 13-04-2010 11:48 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 13-04-2010 11:45 AM
u dey follow pursue am...abeg make our babes try to show love na?

Pls tell them o... they are just too hash whenever a boi want to get one of them.Y?
Posted: at 13-04-2010 11:48 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mazi at 13-04-2010 11:52 AM (13 years ago)
(m)
prison break
Posted: at 13-04-2010 11:52 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- luvbug at 14-04-2010 10:01 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Systems on 13-04-2010 12:37 AM
Quote from: oloye-ada on 12-04-2010 03:22 PM
I am a guy go 4 girls who are bold enough to tell me they love me


nonsense
u wan be like agbani bt nt in dis life if nt show ur faze. nonesense
Posted: at 14-04-2010 10:01 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- HOPEA23 at 14-04-2010 12:19 PM (13 years ago)
(f)
....

Posted: at 14-04-2010 12:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ebony_cutie at 14-04-2010 12:26 PM (13 years ago)
(f)
The dog makes the first move
Posted: at 14-04-2010 12:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onchedu at 14-04-2010 12:47 PM (13 years ago)
(m)
Na who chop liver dey make the first move.
Posted: at 14-04-2010 12:47 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ebony_cutie at 14-04-2010 12:50 PM (13 years ago)
(f)
if na liver wey don rotten nko? the person go still fit make first move?
Posted: at 14-04-2010 12:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sabiti at 14-04-2010 01:02 PM (13 years ago)
(m)
c daylight murderin of posta
Posted: at 14-04-2010 01:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- oloye-ada at 14-04-2010 02:07 PM (13 years ago)
(m)
Guys dats great.Is it abt da pix?or guys just answer dat phyuking question.If u wanna see ma pix,den go 2 my profile
Posted: at 14-04-2010 02:07 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
1 [2]