Jebbe at 20-05-2010 02:08 PM (13 years ago) (m) Reply |
plainheart at 20-05-2010 02:38 PM (13 years ago) (f) ((((((((ding)) ((ding)) ((ding))))))))) Posted: at 20-05-2010 02:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sanya01 at 20-05-2010 04:48 PM (13 years ago) (m) WHO B DIS 1 NOW??? Posted: at 20-05-2010 04:48 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
who be wetin u don retrieve the container ...for me b4 i change my mind.....u dis apprentice
Geoin4matic Engineer .. Posted: at 20-05-2010 04:53 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Nglite at 20-05-2010 10:35 PM (13 years ago) (f) Chei,oga sori oh. My fone don blind. D container stil dey wharf. Dem dey call big money oh. Raise me smal cash 2 support me biko.
Laughter,d finest antidote 2 worries n frustration.Laugh urself 2 health. Posted: at 20-05-2010 10:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tszy at 21-05-2010 10:37 AM (13 years ago) (m) 419
ThE oNlY tHiNg YoU aNd I sHaRe In CoMmOn Is YoUr StIlL bReAtHiNg Posted: at 21-05-2010 10:37 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
e-love at 21-05-2010 07:36 PM (13 years ago) (f) Chei,oga sori oh. My fone don blind. D container stil dey wharf. Dem dey call big money oh. Raise me smal cash 2 support me biko.
so nah dat nokia 3310 ...u still dey use , i don warn u make u sell the phone and buy the screen , u know wan hear ....so nah hw much the custom officer want b4 dem go release my container Posted: at 21-05-2010 07:36 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
olahsupo at 21-05-2010 07:41 PM (13 years ago) (m) The custom officer was very nice, am supposed to go some thorough interogation but he used his powers to bail me out of it. He didnt ask for much oga, all he say make we bring be 300,000 in naira not dollars Posted: at 21-05-2010 07:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
e-love at 21-05-2010 07:44 PM (13 years ago) (f) Reply |
olahsupo at 21-05-2010 08:12 PM (13 years ago) (m) Haha oga have you forgottn those goods are heavy and very expensive. They custom officers knew its worth and thats why, but if your doubting i will give them the phone to speak with you but can you send some credits like 5,000 worth to my phone now, its already saying one min remaining Posted: at 21-05-2010 08:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u cant be serious ...5,000 naira worth of credit ...with that ur 3310 nokia phone ,,, have u forgotten that am the one calling u and the other way round.... nonsense....oya give the phone to the officer make i yarn with am
Geoin4matic Engineer .. Posted: at 21-05-2010 08:38 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
olahsupo at 21-05-2010 09:02 PM (13 years ago) (m) Oh oga your not here and neither did you know wots going on here erm.. your right, your the one calling but the officers asked for the credit not my phone and since we are guilty now, we have no choice than to get them the credit first before you can speak with them :'( :'( Posted: at 21-05-2010 09:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fireman at 22-05-2010 06:20 AM (13 years ago) (m) nawa for credit matter
aquila non decapit muscas Posted: at 22-05-2010 06:20 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
cyndi3 at 1-08-2010 10:49 PM (13 years ago) (f) oga, I still dey wait for the credit o! Posted: at 1-08-2010 10:49 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
KleverC at 1-08-2010 11:49 PM (13 years ago) (m) wait wait see this suya de call my name
A good exercise for the heart is to bend down and help another up Posted: at 1-08-2010 11:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
your mama Posted: at 2-08-2010 01:27 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Jebbe at 2-08-2010 11:48 PM (13 years ago) (m) whats dis yarn about a container and N300,000, and some1 with Nokia wey no wan buy..............................Danm Gurl cute hustler, got a mouth on her, come over here girl Posted: at 2-08-2010 11:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oguejiofor at 3-08-2010 01:35 PM (13 years ago) (m) u too like girls Posted: at 3-08-2010 01:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
plainheart at 3-08-2010 02:00 PM (13 years ago) (f) Hello, bros wetin dey na? The contain don land, make I come clear my goods? Posted: at 3-08-2010 02:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jebbe at 3-08-2010 04:15 PM (13 years ago) (m) Yes you can come and clear your goods, N204,000 for the car, N1000 for each computer but the LCD + home cinema do carry Demorage Posted: at 3-08-2010 04:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |