NP: NAIJA RULES & REGULATIONS (Page 6)

Date: 29-04-2010 4:59 pm (15 years ago) | Author: Qunodinga
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 13
- ejibond at 13-05-2010 07:17 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on 12-05-2010 11:24 AM
Quote from: ejibond on 12-05-2010 02:24 AM
Dis gurl wey call her self qunodinga,i sure say na cain ur mama take redesign ur body dat na why u no wan upload ur real pix...now u wan con revenge am on NP members abi?? e no go work 4 u.


U dey carry person pic come talk to me?..........  make i no flog u plenty...fiam, change 2 ur pix fiam, fiam,fiam,fiam,
u dey run....fiam,  fiam,fiam,.fiam,
for not having prove,i go give u times two.
oya takam dere fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam...oya stop dat yeye cry b4 i make am times 3..
Posted: at 13-05-2010 07:17 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 13-05-2010 09:01 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: enc4life on 12-05-2010 06:45 PM
Quote from: qunodinga on 12-05-2010 02:47 PM
dat 3 in 1 guy............



@poster u don follow fail d exam wen u set 4 urself, y u dey call am 3in1 guy,oya  lie down quick quick,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam.................................

e_yaaaaa, na mistake..........ur cain pain. ooooo..i will catch u
Posted: at 13-05-2010 09:01 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 13-05-2010 09:05 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 12-05-2010 05:54 PM
So na sin make person no talk again?

For not Commenting resonably.fiam,fiam..i just dey pity u..........
Posted: at 13-05-2010 09:05 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 13-05-2010 09:21 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: oyedepo1 on 13-05-2010 01:18 AM
na pass i dey pass o bt i don talk mak i no chop koboko.

..............for avoiding koboko...take ur own..................fiam, fiam, fiam, fiam, fiam.......... rest 1st..... i dey come bck 4 u.
Posted: at 13-05-2010 09:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 13-05-2010 09:32 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: ejibond on 13-05-2010 07:17 AM
Quote from: qunodinga on 12-05-2010 11:24 AM
Quote from: ejibond on 12-05-2010 02:24 AM
Dis gurl wey call her self qunodinga,i sure say na cain ur mama take redesign ur body dat na why u no wan upload ur real pix...now u wan con revenge am on NP members abi?? e no go work 4 u.


U dey carry person pic come talk to me?..........  make i no flog u plenty...fiam, change 2 ur pix fiam, fiam,fiam,fiam,
u dey run....fiam,  fiam,fiam,.fiam,
for not having prove,i go give u times two.
oya takam dere fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam...oya stop dat yeye cry b4 i make am times 3..

bros...........take easy wit me now........... :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
Posted: at 13-05-2010 09:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 13-05-2010 10:58 AM (15 years ago)
(m)
him no go take am any easy....
Posted: at 13-05-2010 10:58 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Bazemaster at 13-05-2010 11:49 AM (15 years ago)
(m)
strolling

Posted: at 13-05-2010 11:49 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 13-05-2010 01:31 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Bazemaster on 13-05-2010 11:49 AM
strolling

take dis carry scrolling: fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam,
why u run now.....u been want scroll...
Posted: at 13-05-2010 01:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 13-05-2010 08:38 PM (15 years ago)
(f)
who among u can answer dis qunstion?
Posted: at 13-05-2010 08:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 14-05-2010 09:44 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on 13-05-2010 09:32 AM
Quote from: ejibond on 13-05-2010 07:17 AM
Quote from: qunodinga on 12-05-2010 11:24 AM
Quote from: ejibond on 12-05-2010 02:24 AM
Dis gurl wey call her self qunodinga,i sure say na cain ur mama take redesign ur body dat na why u no wan upload ur real pix...now u wan con revenge am on NP members abi?? e no go work 4 u.


U dey carry person pic come talk to me?..........  make i no flog u plenty...fiam, change 2 ur pix fiam, fiam,fiam,fiam,
u dey run....fiam,  fiam,fiam,.fiam,
for not having prove,i go give u times two.
oya takam dere fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam...oya stop dat yeye cry b4 i make am times 3..

bros...........take easy wit me now........... :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
Grin Grin Grin ok! make u no cry again Cool
Posted: at 14-05-2010 09:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 14-05-2010 09:52 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on 13-05-2010 01:31 PM
Quote from: Bazemaster on 13-05-2010 11:49 AM
strolling

take dis carry scrolling: fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam,
why u run now.....u been want scroll...


i go call my gf for revenge. I dey come.........make i go call her

Posted: at 14-05-2010 09:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 14-05-2010 10:21 AM (14 years ago)
(m)
hahahaha! na ur gurlfriend wan fight 4u? ok,we dey wait 4 her
Posted: at 14-05-2010 10:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 14-05-2010 10:26 AM (14 years ago)
(f)
His GF is super 'd' !

Posted: at 14-05-2010 10:26 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- qunodinga at 14-05-2010 01:36 PM (14 years ago)
(f)
............'d' Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?............... DICK, poor girl
Posted: at 14-05-2010 01:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 14-05-2010 02:16 PM (14 years ago)
(f)
So you flog me??.......for daring to flog divine project, receive your own cane....fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam, fiam......make i just let you rest, i dey come back for you!

Posted: at 14-05-2010 02:16 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- chogzie at 14-05-2010 04:57 PM (14 years ago)
(m)
Poster, am given u 50 4 posting a useless topic.
Posted: at 14-05-2010 04:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chogzie at 14-05-2010 04:57 PM (14 years ago)
(m)
Poster, am given u 50 4 posting a useless topic.
Posted: at 14-05-2010 04:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 14-05-2010 05:00 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on  7-05-2010 05:44 PM
i confirm dat............ now dat u snap a better pix.... check me out on monday... when i come back from cyber




for lying to NP SINCE ON Monday,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiammmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Grin Grin Grin
Posted: at 14-05-2010 05:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 14-05-2010 07:39 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: enc4life on 14-05-2010 05:00 PM
Quote from: qunodinga on  7-05-2010 05:44 PM
i confirm dat............ now dat u snap a better pix.... check me out on monday... when i come back from cyber

for lying to NP SINCE ON Monday,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiammmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Grin Grin Grin

u get mind to giv me uncountable strokes for wat is not my fault..........n.p site has refuse to upload my pic..............ask them
mayb i should give them.120 flogs.....
Posted: at 14-05-2010 07:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 14-05-2010 07:43 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: chogzie on 14-05-2010 04:57 PM
Poster, am given u 50 4 posting a useless topic.

[email protected] commenting wat u r not sure of..........take am....fiam, fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,..... wait i dey back 4 ya....
Posted: at 14-05-2010 07:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 13

Featured Discussions