NP: NAIJA RULES & REGULATIONS (Page 4)

Date: 29-04-2010 4:59 pm (15 years ago) | Author: Qunodinga
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 13
- Rolinppp at 10-05-2010 09:39 AM (15 years ago)
(m)
Wetin be d offence for those wey dey use fake pix?

Posted: at 10-05-2010 09:39 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blesyn003 at 10-05-2010 10:18 AM (15 years ago)
(f)
waka pass
Posted: at 10-05-2010 10:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rolinppp at 10-05-2010 10:43 AM (15 years ago)
(m)
Pass go where?

Posted: at 10-05-2010 10:43 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 10-05-2010 11:27 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on 29-04-2010 05:15 PM
LET GET STARTED:

Do NOT let your comment to be an insult


dedicate to ajanni, the.......

Posted: at 10-05-2010 11:27 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rolinppp at 10-05-2010 11:35 AM (15 years ago)
(m)
Hahaha... LWKM.

Posted: at 10-05-2010 11:35 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rolinppp at 10-05-2010 11:37 AM (15 years ago)
(m)
Where him dey sef?

Posted: at 10-05-2010 11:37 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 10-05-2010 11:39 AM (15 years ago)
(f)
Came to write the names of offenders for flogging by the female version of O.P.J..........

Posted: at 10-05-2010 11:39 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Bazemaster at 10-05-2010 11:40 AM (15 years ago)
(m)
The aboki go toilet.......

Posted: at 10-05-2010 11:40 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 10-05-2010 12:01 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on  7-05-2010 02:50 PM
Quote from: divineproject on  7-05-2010 02:47 PM
she need be photographer b4 she go snap pix?

..help me ask am o. no b him say i shd snap pix?

Oyibo abi Abino what about u when dey use fake pics, how meny we go flog u?
Posted: at 10-05-2010 12:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 10-05-2010 09:47 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on  5-05-2010 08:29 AM
Quote from: ejibond on  4-05-2010 07:44 PM
oya,take am...gbam, gbam, gbam gbam, gbam, gbam gbam,gbam gbam gbam,gbam, gbam, gbam gbam, gbam, gbam gbam,gbam gbam gbam,gbam, gbam, gbam gbam, gbam, gbam gbam,gbam gbam gbam....make i stop for 30 stroke of d iron rod flogging b4 you die for my hand.   

some pals dey flog without no just........ reveal y be4 justice is done...imao
Na on im behave na
Posted: at 10-05-2010 09:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 11-05-2010 10:41 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: prince316 on 10-05-2010 12:01 PM
Quote from: qunodinga on  7-05-2010 02:50 PM
Quote from: divineproject on  7-05-2010 02:47 PM
she need be photographer b4 she go snap pix?

..help me ask am o. no b him say i shd snap pix?

Oyibo abi Abino what about u when dey use fake pics, how meny we go flog u?

take ya own first. fiam, fiam, fiam fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,

@prince, u no see Oyibo for ya area be4?

lay down here....fiam, fiam, fiam,fiam, fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,
Posted: at 11-05-2010 10:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 11-05-2010 12:24 PM (15 years ago)
(m)
this abino again?

Posted: at 11-05-2010 12:24 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- qunodinga at 11-05-2010 12:39 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: waco on 11-05-2010 12:24 PM
this abino again?

waco, they send u me?Huh?Huh?
as u lay down so,..... take am....fiam, fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,
Posted: at 11-05-2010 12:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 11-05-2010 02:12 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Bazemaster on 10-05-2010 11:27 AM
Quote from: qunodinga on 29-04-2010 05:15 PM
LET GET STARTED:

Do NOT let your comment to be an insult


dedicate to ajanni, the.......

u nko?
Posted: at 11-05-2010 02:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 11-05-2010 02:29 PM (15 years ago)
(f)
you self no dey tire to dey flog??

Posted: at 11-05-2010 02:29 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 11-05-2010 03:13 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 11-05-2010 02:29 PM
you self no dey tire to dey flog??

no be her fault na.............. she dey go white garment church and to dey flog person na their habit
Posted: at 11-05-2010 03:13 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 11-05-2010 03:19 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on  7-05-2010 05:44 PM
i confirm dat............ now dat u snap a better pix.... check me out on monday... when i come back from cyber

motor..... abi like sey u don see another oyibo pic wey u go use......... make the owner no catch u oh
Posted: at 11-05-2010 03:19 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- qunodinga at 11-05-2010 03:41 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 11-05-2010 03:19 PM
Quote from: qunodinga on  7-05-2010 05:44 PM
i confirm dat............ now dat u snap a better pix.... check me out on monday... when i come back from cyber

motor..... abi like sey u don see another oyibo pic wey u go use......... make the owner no catch u oh

blings, where u dey snc mo'mo..........i no dey put any1 pics........
collect ur own 4 back....fiam, fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,
Posted: at 11-05-2010 03:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 11-05-2010 03:42 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 11-05-2010 02:29 PM
you self no dey tire to dey flog??

@DP, wat i'm doing is d best if not.......pally would've turn here upside down
Posted: at 11-05-2010 03:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 11-05-2010 03:51 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on 11-05-2010 03:41 PM
Quote from: blings_is_back on 11-05-2010 03:19 PM
Quote from: qunodinga on  7-05-2010 05:44 PM
i confirm dat............ now dat u snap a better pix.... check me out on monday... when i come back from cyber

motor..... abi like sey u don see another oyibo pic wey u go use......... make the owner no catch u oh

blings, where u dey snc mo'mo..........i no dey put any1 pics........
collect ur own 4 back....fiam, fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,

back 2 sender
Posted: at 11-05-2010 03:51 PM (15 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 13

Featured Discussions