NP: NAIJA RULES & REGULATIONS (Page 5)

Date: 29-04-2010 4:59 pm (15 years ago) | Author: Qunodinga
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 13
- enc4life at 11-05-2010 06:53 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 11-05-2010 03:13 PM
Quote from: divineproject on 11-05-2010 02:29 PM
you self no dey tire to dey flog??

no be her fault na.............. she dey go white garment church and to dey flog person na their habit


true talk
Posted: at 11-05-2010 06:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 12-05-2010 02:24 AM (15 years ago)
(m)
Dis gurl wey call her self qunodinga,i sure say na cain ur mama take redesign ur body dat na why u no wan upload ur real pix...now u wan con revenge am on NP members abi?? e no go work 4 u.
Posted: at 12-05-2010 02:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 12-05-2010 09:01 AM (15 years ago)
(m)
Albino quodinga

Posted: at 12-05-2010 09:01 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 12-05-2010 11:24 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: ejibond on 12-05-2010 02:24 AM
Dis gurl wey call her self qunodinga,i sure say na cain ur mama take redesign ur body dat na why u no wan upload ur real pix...now u wan con revenge am on NP members abi?? e no go work 4 u.


U dey carry person pic come talk to me?..........  make i no flog u plenty...fiam, change 2 ur pix fiam, fiam,fiam,fiam,
u dey run....fiam,  fiam,fiam,.fiam,
Posted: at 12-05-2010 11:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 12-05-2010 11:29 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Bazemaster on 12-05-2010 09:01 AM
Albino quodinga


 for u i don tire flogging u........ and u no want change................remain like dat
Posted: at 12-05-2010 11:29 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 12-05-2010 12:50 PM (15 years ago)
(m)
lol
Posted: at 12-05-2010 12:50 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- qunodinga at 12-05-2010 01:09 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 12-05-2010 12:50 PM
lol


 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 12-05-2010 01:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 12-05-2010 01:17 PM (15 years ago)
(m)
wetin
Posted: at 12-05-2010 01:17 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 12-05-2010 01:34 PM (15 years ago)
(f)
Funny people full here...........

Posted: at 12-05-2010 01:34 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- prince316 at 12-05-2010 02:07 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on 11-05-2010 10:41 AM
Quote from: prince316 on 10-05-2010 12:01 PM
Quote from: qunodinga on  7-05-2010 02:50 PM
Quote from: divineproject on  7-05-2010 02:47 PM
she need be photographer b4 she go snap pix?

..help me ask am o. no b him say i shd snap pix?

Oyibo abi Abino what about u when dey use fake pics, how meny we go flog u?

take ya own first. fiam, fiam, fiam fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,

@prince, u no see Oyibo for ya area be4?

lay down here....fiam, fiam, fiam,fiam, fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,

Abino, na who get this plenty plenty flog?
Posted: at 12-05-2010 02:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 12-05-2010 02:16 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 12-05-2010 01:34 PM
Funny people full here...........

wey dem?
Posted: at 12-05-2010 02:16 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- qunodinga at 12-05-2010 02:35 PM (15 years ago)
(f)
u go change in Jesus name:................fiam, fiam, fiam,
wait let me double my koboko................brb
Posted: at 12-05-2010 02:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 12-05-2010 02:44 PM (15 years ago)
(m)
who yu dey flog kwan?
Posted: at 12-05-2010 02:44 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- qunodinga at 12-05-2010 02:47 PM (15 years ago)
(f)
dat 3 in 1 guy............
Posted: at 12-05-2010 02:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 12-05-2010 02:52 PM (15 years ago)
(m)
hahahahahahahha......... no be small 3in1
Posted: at 12-05-2010 02:52 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- qunodinga at 12-05-2010 05:05 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: blesyn003 on 10-05-2010 10:18 AM
waka pass

flog for ppl dat pass without comment:

lay down: fiam, fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam, no run o
Posted: at 12-05-2010 05:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 12-05-2010 05:54 PM (15 years ago)
(f)
So na sin make person no talk again?

Posted: at 12-05-2010 05:54 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- enc4life at 12-05-2010 06:45 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on 12-05-2010 02:47 PM
dat 3 in 1 guy............



@poster u don follow fail d exam wen u set 4 urself, y u dey call am 3in1 guy,oya  lie down quick quick,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam,fiam.................................
Posted: at 12-05-2010 06:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 12-05-2010 06:53 PM (15 years ago)
(m)
flog her very well
Posted: at 12-05-2010 06:53 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Bazemaster at 13-05-2010 01:24 AM (15 years ago)
(m)
........

Posted: at 13-05-2010 01:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 13

Featured Discussions