are you happy in your relationship? (Page 2)

Date: 18-05-2010 9:54 pm (13 years ago) | Author: gbade akinpelu
1 [2] 3
- bomsiluv at 24-05-2010 07:54 AM (13 years ago)
(f)
Yes. He makes me happy always. Whenever am with him, no sad moment. He has every thing I need in a  man. He's just my dream man.
Posted: at 24-05-2010 07:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 24-05-2010 08:18 AM (13 years ago)
(m)
u still dey dream? u no get choice sef

Posted: at 24-05-2010 08:18 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 24-05-2010 08:25 AM (13 years ago)
(f)
@ Mr-World
who told u I don't ve a choice. Why don't u mind ur business. Wheather I dream or not, how e come take concern u.
Posted: at 24-05-2010 08:25 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 24-05-2010 08:35 AM (13 years ago)
(m)
why u dey dream dey na em be ur dream man, na em be sey e no go be reality, u ar just a wanna be

Posted: at 24-05-2010 08:35 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- monicsint2006 at 24-05-2010 08:38 AM (13 years ago)
(m)
Wats the reason to be happy
Posted: at 24-05-2010 08:38 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Mr-World at 24-05-2010 08:44 AM (13 years ago)
(m)
simply say dat u are not happy cos she dey beat u anytime she like

Posted: at 24-05-2010 08:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 24-05-2010 08:56 AM (13 years ago)
(f)
becos u dey talk anyhow u just dey jump in2 people matter. I no be he I be she. I no be les and be I beg u. mind ur business.
Posted: at 24-05-2010 08:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Miss_precious at 24-05-2010 08:58 AM (13 years ago)
(f)
sure

Posted: at 24-05-2010 08:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Miss_precious at 24-05-2010 08:58 AM (13 years ago)
(f)
but can be better

Posted: at 24-05-2010 08:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 24-05-2010 09:04 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on 24-05-2010 08:56 AM
becos u dey talk anyhow u just dey jump in2 people matter. I no be he I be she. I no be les and be I beg u. mind ur business.

listen....i go beat u now and when am through with u, u will go and call ur boyfriendsss 1 by 1 and remember to hold shovel so dat any1 dat i kill, u will go and bury him sharp sharp b4 all of them full 4 ground..shey u dey hear me so?

Posted: at 24-05-2010 09:04 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 24-05-2010 09:17 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Mr-World on 24-05-2010 09:04 AM
Quote from: bomsiluv on 24-05-2010 08:56 AM
becos u dey talk anyhow u just dey jump in2 people matter. I no be he I be she. I no be les and be I beg u. mind ur business.

listen....i go beat u now and when am through with u, u will go and call ur boyfriendsss 1 by 1 and remember to hold shovel so dat any1 dat i kill, u will go and bury him sharp sharp b4 all of them full 4 ground..shey u dey hear me so?

Comot here. Wetin u go fit do. U no get strength 2 fight. Na me alone go bit u. Onye ara.
Posted: at 24-05-2010 09:17 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 24-05-2010 09:28 AM (13 years ago)
(m)
see dis my love oo, u no dey fear face? oya kwuo okwu ebea again let me show u ihe oku ji nti oke eme

Posted: at 24-05-2010 09:28 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 24-05-2010 10:39 AM (13 years ago)
(f)
@ Mr-World
Who bi ur luv. I no be Ibo girl
Posted: at 24-05-2010 10:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 24-05-2010 11:02 AM (13 years ago)
(m)
does it mean dat my love must be IGBO GIRL?

Posted: at 24-05-2010 11:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 24-05-2010 11:42 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: esonu on 19-05-2010 04:48 PM
newbie on de beat
lol guy na their problem be that oooo Love dis love dat
Posted: at 24-05-2010 11:42 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 24-05-2010 11:47 AM (13 years ago)
(m)
passing
Posted: at 24-05-2010 11:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 24-05-2010 11:54 AM (13 years ago)
(f)
@ Mr-World

I no fit be ur luv
Posted: at 24-05-2010 11:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princelife at 24-05-2010 11:57 AM (13 years ago)
(m)
for
Posted: at 24-05-2010 11:57 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- moneyinbrakemi at 25-05-2010 06:29 PM (13 years ago)
(m)
of course__but not yet in a relationship
Posted: at 25-05-2010 06:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- iyke1 at 25-05-2010 08:50 PM (13 years ago)
(m)
yes
Posted: at 25-05-2010 08:50 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3