ndjoe at 25-05-2010 12:43 AM (13 years ago) (m) TERR NA ME TALK U ARE HEAL IN JESUS NAME LET D SAINT SHOUT AMEN
AMEN ooooooooooooooooooooooooooo AMEN and AMEN Posted: at 25-05-2010 12:43 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
get well mr ginger seduction Posted: at 25-05-2010 02:16 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
f2une at 25-05-2010 07:08 AM (13 years ago) (m) Make the nursez dem carry smal amount of weed add 4 his drip, am pretty sure is gonna make him better.....free me abeg;-) Posted: at 25-05-2010 07:08 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Dear God Ginger terry g swagger Posted: at 25-05-2010 10:46 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
juliets at 25-05-2010 11:44 AM (13 years ago) (f) abi na edo boy get well soon I beg terry g,the king kong the king kong Posted: at 25-05-2010 11:44 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ryan4luv96 at 25-05-2010 03:19 PM (13 years ago) (m) NIGER MAKE UNA NO FEAR DAGRIN DON GO TERRY G NO GO....................GO OK Posted: at 25-05-2010 03:19 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
nwakama at 25-05-2010 05:09 PM (13 years ago) (m) G in the hospital is lie because with enough ganja ,,shekpe and kparaga,, that unique typhoid must take off,if na true his junuor bro should drive down to the white house and get enough sturf of GANJA , so that G will swagger the ginja and the madness of that typhod will be a thing of the past..TERRY PLS GET WELL NOTHING DO YOU. Posted: at 25-05-2010 05:09 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
waaaat terry g betta not pass like dagrin...eey Posted: at 25-05-2010 05:44 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ishieje at 26-05-2010 07:42 AM (13 years ago) (m) A stone that is expose to sun must certainly get hot. it blood that is in his body, thus he is human. He will recover soonest Posted: at 26-05-2010 07:42 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
get well terry g............. i dey feel ur madness
yes oh too much madness.......that's the main sickness...... too much ginger in the system....swaggar lomo yen
Posted: at 26-05-2010 09:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samoche at 26-05-2010 09:26 PM (13 years ago) (m) pls dont fall my hand ooooooooooo. Posted: at 26-05-2010 09:26 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
joan4love at 27-05-2010 11:43 AM (13 years ago) (f) i beg mr terry, u beta get well o, we no wan loose u,dagrin own neva finish for ground..get well soon... [
/quote]why will u talk like that,is like u do take all dis thing too pls change from it if u do it ok Posted: at 27-05-2010 11:43 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Kendoo at 27-05-2010 06:46 PM (13 years ago) (m) Abeg stand up,I am here in the hospital with some amount of weed,just get up lets swaga the ginja and free the sickness like a free madness*****Get well soon Terry G my guy*****OK. Posted: at 27-05-2010 06:46 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Kendoo at 27-05-2010 07:07 PM (13 years ago) (m) OK Oya give him the ginja. Posted: at 27-05-2010 07:07 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
dfutur at 27-05-2010 08:17 PM (13 years ago) (m) the interlectual,say u are well,that's all!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!if u test the microphone d sound no make sense Posted: at 27-05-2010 08:17 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
esoo at 27-05-2010 11:58 PM (13 years ago) (m) I wish u quick recovery Posted: at 27-05-2010 11:58 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bassol at 28-05-2010 01:29 AM (13 years ago) (m) get well soon,we dey expect u 4 london ooooooooooo Posted: at 28-05-2010 01:29 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ABOKI7 at 28-05-2010 09:18 PM (13 years ago) (m) bro's whch level,hw e dy do u na? i beg gingar mi swagar, knw mind mallam spicee. gt wel soon....freeme! Posted: at 28-05-2010 09:18 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
esonu at 29-05-2010 03:04 PM (13 years ago) (m) bling- bling free me, ginger, swagger get well jare
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 29-05-2010 03:04 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
chrisfab at 30-05-2010 07:31 AM (13 years ago) (m) its not ur fault,na d indian herm wey u dey smoke and alcohol u dey drink cause am.MUGU Posted: at 30-05-2010 07:31 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |